
tml vibez - alhamdulillah كلمات أغنية
intro
(yo dips)
verse
blow me trees hundred
or them go like am, àbí ki lo fẹ ẹ? hmm
ahh, kara bounce, rọra shake your baka
i fit to dey run your baka
ajé, you go like am walahi, wahala_ha_ha
chorus
no shaking, no panic
baba blessings all over me
wọn le, them no ba ní
tell them, “the love and the grace is so valid”
ológo forever, when them dey sleep we dey grind we′re still farming
i tell god, “jọwọ, bami
run am for me, no forget my padi”
oh_ah_ah
chorus
i don try, walahi, hmm
i just wanna make some funds
i no want wahala, ah
loader tó bá loyal, no kasala, hmm_hmm
i dey go up_up way, alhamdulilah for life
alhamdulilah for life
verse
father, your monеy, your blessings, your problem
gbogbo ẹ lọ wà, astagfar_r_r_r
haa, on my right side, on my lеft side
wọn gb’ọmọ mẹfà, hmm
mo lẹlẹdàá, mi o ja, ah, mi fọ, never
pre_chorus
no shaking, no panic
baba blessings all over me
wọn le, them no ba ní
tell them, “the love and the grace is so valid”
ológo forever, when them dey sleep, we dey grind, we′re still farming
i tell god, “jọwọ, bami
run am for me, no forget my padi”
oh_ah_ah
chorus
i don try walahi, hmm
i just wanna make some funds
i no want wahala, ah
loader tó bá loyal, no kasala, hmm_hmm
i dey go up_up way
alhamdulilah for life, alhamdulilah for life
outro
i don try, wala_ha_ha
i just wan’ make some funds
i no want wahala, hmm
loader tó bá loyal, no kasala
haa_haa, alhamdulilah for life (yo dips), alhamdulilah
كلمات أغنية عشوائية
- lee eunsang - beautiful scar كلمات أغنية
- lil peep & ilovemakonnen - i’ve been waiting (demo) كلمات أغنية
- yudi tamashiro - cancela كلمات أغنية
- wiener bänger knaben - warlords aus kinshasa كلمات أغنية
- load tronic - galaxy كلمات أغنية
- critical defiance - onset كلمات أغنية
- booker - на лиговском 50 (on ligovsky 50) كلمات أغنية
- young garcia - thank u, next كلمات أغنية
- the webb brothers - where the universes are كلمات أغنية
- roadhog - fight it back كلمات أغنية