
tiwa savage - koroba كلمات أغنية
(verse 1)
i no come this life to suffer
if i follow politician
you go hear am for paper
them go call am prostitution
who no like enjoyment?
if money dey for pocket
shebi na national budget o?
we go blow am like trumpet
(chorus)
koroba koroba koroba koroba
koro, oya carry am
koroba koro kuru koroba koroba
koro, oya carry am
koroba koroba koroba koroba
koro, oya carry am
koro kuru koroba koroba koroba
oya everybody carry your something
(versr 2)
he say darling i’m watching you
small thing you turn mugu
you come dey shout ole
the money you no work for
bad commando
you carry overload
yawa dey, igboro
sho wole, ko wole
(chorus)
koroba koroba koroba koroba
koro, oya carry am
koroba koro kuru koroba koroba
koro, oya carry am
koroba koroba koroba koroba
koro, oya carry am
koro kuru koroba koroba
koroba, oya everybody carry your something
(verse 3)
i don’t mean to bother you, at all
monkey dey worki bamboo dey chop
kila me ti, tell me say you talk and do oga
tell me wetin you fi do
i no mean to bother you, at all
monkey dey worki bamboo dey chop
kila me ti, tell me say you talk and do oga
tell me wetin you fi do
(chorus)
koroba koroba koroba koroba
koro, oya carry am
koroba koro kuru koroba koroba
koro, oya carry am
koroba koroba koroba koroba
koro, oya carry am
koro kuru koroba koroba
koroba, oya everybody carry your something
كلمات أغنية عشوائية
- emiway bantai - one hai re bhai كلمات أغنية
- stina holmquist - back where we started كلمات أغنية
- yuri galstian - trial balloon كلمات أغنية
- ap$ent - полшестого (half past five) كلمات أغنية
- ynu shi - i mean it كلمات أغنية
- hooorrnyy - v كلمات أغنية
- monster mansion - la كلمات أغنية
- トゲナシトゲアリ (togenashi togeari) - 空の箱 (void) كلمات أغنية
- eyesofice - bolen. كلمات أغنية
- ferdi tayfur - zalim sevgilim كلمات أغنية