timel the samurai - nightlife & palmwine كلمات أغنية
chorus
nightlife, palmwine
sure boys must ball
who carry first
race cars must talk
akin muti pelu cup
broke b_tch can’t talk
come see me now
this life no hard
verse 1
big boys big trucks
see money talk
you know we be the biggest
by the way we take dey ball
no dey measure my investments
no be naira we dey count
as god dey shower blessing
na basket we dey use
we bounce dey come
all ice, big rocks
amiri fits, red bottoms kicks
from lambo seats to cybеr trucks
you want chanel, let’s buy the storе
verse
atun tun ti de bi ase de
awo party
ka wa seh re
emi loba oba si baba won
emi loba oba si baba won seh
no carry problem near my side
this life too sweet to come dey drag
if yansh too big, i jump am pass
over sabi sef get limit
chorus
nightlife, palmwine
sure boys must ball
who carry first
race cars must talk
akin muti pelu cup
broke b_tch can’t talk
come see me now
this life no hard
كلمات أغنية عشوائية
- long winters - unsalted butter كلمات أغنية
- lonnie donegan - nobody loves like an irishman كلمات أغنية
- logh - yellow lights mean slow down كلمات أغنية
- locksley - on fire كلمات أغنية
- lodger - satan كلمات أغنية
- locksley - don't make me wait كلمات أغنية
- lord belial - sons of belial كلمات أغنية
- lord weird slough feg - high passage-low passage كلمات أغنية
- lodger - fickle كلمات أغنية
- lobo - no secrets كلمات أغنية