
timaya - pull up كلمات أغنية
[intro]
eh yaya
ya ya ya ya ya
ya ya ya ya ya
it’s kel p vibes
leggo
[chorus: timaya]
when the girl them pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey make them craze
step inna the place say the girlie dem craze
when the girl them pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey burst their brain
step inna the place say the girlie dem craze
[post_chorus: timaya]
right now them realising
long time ago, n0body know soundbwoy wan _n_lyze it
n0body know how the thing go
tell them make them know
[pre_chorus: burna boy]
anything can happen when the girl them come around
them no send me before but you know dem love me now
e dey give them pepper, people say we don dey proud
as e be now, anything is allowed
[chorus: timaya]
pull up pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey make them craze
step inna the place say the girlie dem craze
when the girl them pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey burst their brain
step inna the place say the girlie dem craze
[post_chorus]
right now they realising
long time ago, n0body know soundbwoy wan _n_lyze it
n0body know how the thing go
tell them make them know
[bridge: burna boy]
anything can happen when the girl them come around
them no send me before but you know dem love me now
e dey give them pepper, people say we don dey proud
as e be now, anything is allowed
[verse 1: burna boy]
say make i give it to you o
i go give it to you
all that you need to do o is dance a burukututu
oluwa burna lomo
i no be adetutu rara
look! i no be mugu
i go do you magic, e be voodoo (juju)
[chorus: timaya]
when the girl them pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey make them craze
step inna the place say the girlie dem craze
when the girl them pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey burst their brain
step inna the place say the girlie dem craze
[post_chorus: timaya]
right now they realising
long time ago, n0body know soundbwoy wan _n_lyze it
n0body know how the thing go
tell them, make them know
[outro: burna boy]
anything can happen when the girl them come around
them no send me before but you know dem love me now
e dey give them pepper, people say we don dey proud
it’s stg
كلمات أغنية عشوائية
- dan aykroyd and tom hanks - city of crime كلمات أغنية
- alamo race track - unicorn loves deer كلمات أغنية
- prinncesspatra - pink كلمات أغنية
- filipe ret - neurótico de guerra كلمات أغنية
- shafiq husayn - die before your death كلمات أغنية
- orquesta aragón - el paso de encarnacion كلمات أغنية
- kulprit d - outchea (burnin' hopes) كلمات أغنية
- mf grimm - freedom كلمات أغنية
- lilja bloom - more and more كلمات أغنية
- max b - why you do that كلمات أغنية