
timaya - pay back كلمات أغنية
back then when we broke gad d_mn
we don’t have to pay back
back then when life bin dey show me pepper
we don’t have to pay back
i bought all the places wey dey tell me no
i f_ck all the ladies wey dey tell me no
back inna the days, they say we no go blow
we no only blow, now we don explode
now my guys now chop chicken and chips
back then we know, na plantain and beans
everybody know as e dey go
no be say papi chulo wanna show
back then when we broke gad d_mn
we don’t have to pay back
back then when life bin dey show me pepper
we don’t have to pay back
me i’m a freeman now like nelson mandela
when me come around the girls dem admire
dem know say the boy can’t expire
ta ta ta ta, ta ta ta ta ta ta
tell them now, it’s payback
tell them now
tell them now, it’s payback
tell them now
tell them now, it’s payback
tell them now
tell them now, it’s payback
tell them now
back then when we broke gad d_mn
we don’t have to pay back
back then when life bin dey show me pepper
we don’t have to pay back
i bought all the places wey dey tell me no
i f_ck all the ladies wey dey tell me no
back inna the days, they say we no go blow
we no only blow, now we don explode
now my guys now chop chicken and chips
back then we know, na plantain and beans
everybody know as e dey go
no be say papi chulo wanna show
كلمات أغنية عشوائية
- lilsaku - bmo كلمات أغنية
- kim boyce - true love كلمات أغنية
- artem valter - tashi tushi كلمات أغنية
- the beatles - a hard day's night [live at the bbc disk 2] كلمات أغنية
- john givez - keep up كلمات أغنية
- sobakka - миф (myth) كلمات أغنية
- mptee - birds كلمات أغنية
- point reazon - who? كلمات أغنية
- beardy - missed flights كلمات أغنية
- dove cameron - remember me كلمات أغنية