timaya - overflow كلمات الأغنية
ladies are you ready for me
my guys are you ready for me
all my hommies are you ready for me
are you ready for me
say they mad for my overflow
see they wanna know
anywhere i go demma wanna know
that’s why dem they tatafo
dem dye mad for my overflow
the people everybody know
anywhere i go demma wanna go
see that’s why the people demma tatafo
mhmm, egwoni babadeya
hmm, one chanamera
tell your mama say egberi papa dey here
everytime i come everybody demma holla
leggo, one tanamera
tell your mama say olamide e dey here
mhmm, one chanamera
leggo everybody i say lodge on monday
eko oni gbagba kugba
me and my babe lodge on monday
eko oni gbagba kugba
everybody now, chey
egboni papa dey here
one chanamera
tell your mama say egberi papa dey here
incase you never know say me run the area
leggo, olamide e dey here
young ___ my brother man e dey here
egboni papa dey here
if you don’t like you go hug transformer
your new school is my old school
every time dem dey pose with their new school
dem never sabi say na my old school
my brother man tell me who dye won fool
leggo, wan tana mera
everybody egboni papa dey here
___ one chanamera
tell your mama say ybnl dey here
lodge on monday
eko oni gbagba kugba
is say lodge on monday
eko oni gbagba kugba
i no send you, you send me
you see me, i no see you
my __ man
time no dey
time dey, i no check time
you feeling me
all my hommies are you feeling me
my ladies are you feeling me
the girls dem, are you feeling me
omo men orefepaper ni dimo oh
okay
four bedroom flat ogbe me asau goons
ma toba fe break records you gotta break rules
wheres my money, moke gbesasira money
nibori rolomi mati why owo mgbomi
mmm, mogbi mo hustle
ebami sofusi man komigi mo hustle
timaya to olamide low key wo bustle
i build bank accounts eliye build muscle
omo malo thinkye
fear no dey sleep here
slobby no dey eat here
you know what it is yeah
you stick with me yeah
___ clip yeah
range rover jeep yeah
___ here
mmm mogbi mo hustle
mmm mogbi mo hustle eh
lodge on monday
eko oni gbagba kugba
me and my babe lodge on monday
eko oni gbagba kugba
everybody now
كلمات أغنية عشوائية
- sör és fű - hotel13 كلمات الأغنية
- bhavesh tolani & krrish parihar - farewell song كلمات الأغنية
- mike. (mike stud) - dive bar كلمات الأغنية
- f.o.d. (bel) - living in a mad mad world كلمات الأغنية
- kombii - sposób كلمات الأغنية
- yg onyx - оглянись (turn around) كلمات الأغنية
- زينة الداودية - mise a jour - ميزاجور - zina daoudia كلمات الأغنية
- buddy greco - this is all i ask كلمات الأغنية
- chuckyy - graveyard كلمات الأغنية
- henri bleu - epiphanie كلمات الأغنية