
timaya - love (my baby) كلمات أغنية
she get class o eh
she’s too fine o eh
she’s hard working o
the girl she no dey carry face o eh
she’s too humble, she no dey talk back at me o eh
she sabi cook o
and she get respect for my friends eh
i say if una see my baby eeh
thank am for me o
if you see my baby eh
greet am for me o
honey, honey, honey eeh
lovey, lovey, eeh
honey, honey eeh
love o, love o
(ha)
(see)
she sabi smile o eh
she sabi dress o eh
she sabi plan o, and she get the fear of god o eh
she’s organized o
she good for bed o eh
every night and day
she dey always dey make me dey happy eh
i say if una see my baby eeeh
thank am for me o
god go bless my baby eeeh
amin oh
honey, honey, honey eeh
lovey, lovey eeh
honey, honey eeh
love o, love o
(ha baby… baby)
everyday i’ve been looking a way eeh
everyday i’ve been… a way eeh
everytime i look am a… eeh
everytime i dey bless god for you as you come my way eeh
every day i am loving you every day eeh
everyday girl i’m wanting you everyday eeh
every day i dey thank god as you dey come my way eeh
every day i happy say na you dey by my side
…
anywhere you go my baby girl i go follow you go oo
anywhere you go baby, i love you my my honey
sugar, sugar sweetie and i’m letting you happy
i say if una see my baby eeh
thank am for me eeh
god go bless my baby eeh
(ice water)
amin ooo
(abu ventures)
my baby eeh
(don’t venture that venture)
thank am for me eeh eeh
god go bless my baby eeh
amin o eeh
i dey smile eeh, i no dey think eeh
i’m happy, the way you make me dey feel eeh
كلمات أغنية عشوائية
- kingk - wokheart كلمات أغنية
- cage9 - death of a dragon كلمات أغنية
- mg swerve - gang كلمات أغنية
- clap your hands say yeah - the vanity of trying كلمات أغنية
- rubix thahumancube - good old days (g. o. d) كلمات أغنية
- сд (sd aka sadist) - стрим в лицо (stream in your face) كلمات أغنية
- grateful dead - scarlet begonias (live at cornell university, may 8, 1977) كلمات أغنية
- audrey mika - blueberry skies كلمات أغنية
- rexx life raj & ymtk - merlot كلمات أغنية
- sheck wes - malle ratty كلمات أغنية