
timaya - iyawo mi lyrics
everybody everybody everybody say
iyawo mi e you go k!ll me he
yo yo yo oooo
eh eh eh eh wooo
iyawo mi sope baby jowo mi sope
everyday i want to go but i see you in my dream say
iyawo mi elepe people kimu sereke
everybody say i love you eh
holding it squeezing it girl i love the way hold it
anytime wey i feel like it
you know you really dey for my mind eh
romancing it squeezing it girl i love the way you do me
everybody say ijeoma i love you eh eh
chai еbi pa mi e anytime i see you my bellе dey full e
oh you dey pully belle ehna you be the reason wey i dey happy eh
romancing it squeezing it girl i love the way you do me
everybody say ijeoma i love you eh eh
iyawo mi sope baby jowo mi sope
everyday i want to go but i see you in my dream say
iyawo mi elepe people kimu sereke
everybody say i love you eh
the way you dey do me eh
i no dey fit understand anymore o
because am in love with you
some people call me olofofo
iyawo eh you go k!ll me oh
iyawo make una help eh
holding it squeezing it girl i love the way hold it
anytime wey i feel like it
you know you really dey for my mind eh
romancing it squeezing it girl i love the way you do me
everybody say ijeoma i love you eh eh
iyawo mi sope baby jowo mi sope
everyday i want to go but i see you in my dream say
iyawo mi elepe people kimu sereke
everybody say i love you eh
some say you be thief o
some say you be rogue o
dem say you be tolotolo you dey waka every where dem dey
iyawo mi i love i know you fit need me eh
iyawo mi love you i swear i go marry you eh
make una leave us alone eh leave me alone eh
me i don make my choice eh make una leave me alone eh
purukutu perekete me i go die for you eh
pakuta porokoto eh chai
chineke me e
iyawo mi sope baby jowo mi sope
everyday i want to go but i see you in my dream say
iyawo mi elepe people kimu sereke
everybody say i love you eh
iyawo mi sope baby jowo mi sope
everyday i want to go but i see you in my dream say
iyawo mi elepe people kimu sereke
everybody say i love you eh
oh oho oho oh oh eh eh eh eh
i love you and na true story
Random Lyrics
- skipmode - every single day lyrics
- slakah the beatchild - what's this feeling lyrics
- melveen leed - my isle of golden dreams lyrics
- skip henderson - fifteen men (bottle o' rum) lyrics
- sky high - chymebird lyrics
- slade - ooh la la in l.a. lyrics
- sky drops - hang on lyrics
- solange - losing you lyrics
- skyscraper - forever underlies lyrics
- kid rock - let's ride lyrics