
timaya - intro lyrics
Loading...
they call me timaya
just because i’m getting higher
make una leave me alone
say timaya dey hot like fire
everybody call me timaya
just because i’m getting higher
make una leave me alone
say timaya dey hot like fire
yo brothers and sisters
no time for anybody ooh even those time dey sef
no sp_ce if sp_ce wan dey men
no chance what of chance wan come dey men
no vacancy my brother you know
my name na timaya
hot like fire na true story
true story story
كلمات أغنية عشوائية
- mejhoul - tout simplement lyrics
- dephonic - gotta go lyrics
- hillsong united - su hijo dio (from god above) lyrics
- la shica - zingara rapera lyrics
- mak nikova - we're in the money lyrics
- surixam - playa lyrics
- zacarias ferreira - no te vayas lyrics
- aloha rickie - michael economy lyrics
- rick ross - hold on we're going home (freestyle) lyrics
- tommy & the high pilots - where to start lyrics