
timaya - chulo bother nobody كلمات أغنية

chulo eh
chulo chulo chulo
leggo yeah
abeg abeg
me i no want nothing to bother my head
me i no want someone to lay my bed yeah
na only god wey dey b_tter my bread ee ei eh eh
abeg abeg
me i no want anything bother my head
na only god wey dey b_tter my bread
me i no want to go wrong anywhere
papi chulo chinekeme bambam
chulo chulo chulo chulo chulo
i say chulo bambam
chulo bothers n0body ooo
chulo chulo bambam
you know chulo bothers n0body oo
me i bambam
chulo chulo bothers n0body oo
chulo bambam right leggo
my first album back then when i start was true story
chulo bam bam
for the place when i dey today, me i give god all the glory
oh lord shower your grace
make we no face wetin udi and ash dey face yeah
alhamdulillah na him mufa dey pray so
2020 no dey look your face
papi chulo bambam
chulo chulo chulo chulo chulo
i say chulo bambam
chulo bothers n0body ooo
chulo chulo bambam
chulo chulo bothers n0body eh
me i bambam
chulo chulo bothers n0body oo leggo
chulo bambam
you know say woman dem come and go
i dey give dem rapampampam
for the place wey i dey
when i steping in the town
dey can’t stop the boy eh
dey can’t stop the boy eh
you know oh eh eh rapampampam leggo
papi chulo bambam
chulo chulo bothers n0body
chulo bambam
chulo chulo bothers n0body eh
chulo bambam
chulo chulo bothers n0body ehh
chulo bambam
chulo chulo bothers n0body ehh
leggo ahan ahan
right
abeg abeg
me i no want nothing to bother my head
me i no want someone to lay my bed
na only god wey dey b_tter my bread
abeg abeg
me i no want anything bother my head
na only god wey dey b_tter my bread
me i no want to go wrong anywhere
papi chulo bambam
chulo chulo chulo chulo
i say chulo bambam
chulo bothers n0body oo
chulo chulo bambam
you know chulo bothers n0body oo
me i bambam
chulo chulo bothers n0body oo
chulo bambam
كلمات أغنية عشوائية
- play beka & k0le - zvoni كلمات أغنية
- jora kebab - heavy rain كلمات أغنية
- cnety - zoofílico كلمات أغنية
- вижу звёзды (vizhu zvyozdi) - так не надо (don't do that) كلمات أغنية
- los rieleros del norte - el carretonero كلمات أغنية
- gabriel lcr - solo dolo كلمات أغنية
- chin choppa - жирный (fat) كلمات أغنية
- barış manço - papa's got a brand new bag كلمات أغنية
- ben beal - camp rock كلمات أغنية
- dead cypher records, youngmindtrip & saturn’s lament - misanthropy كلمات أغنية