
timaya - buru كلمات أغنية
ooh aii
wetin dey save me na my most high
nothing can be bigger than my god
agam e buru hallelujah buru eh
para hallelujah para
wetin dey save me na the most high
for this life nothing can be bigger than my god
agam e buru hallelujah buru eh
para hallelujah para
many people waiting for you to fail oh
dem go wait till them grow old oh
cos agam e buru hallelujah buru eh
para hallelujah para
many people dey pray make timaya fail oh
dem go wait till them grow old oh
cos me agam e buru hallelujah buru eh
para hallelujah para
wetin dey save me na the most high
nothing can be bigger than my god
only you i put in all my trust oh
that’s why for this life me i can’t ever give up oo
no mind them eii eh
nana we eh mia kado eh
every time i leave you say i say
nothing can be bigger than my god oh
for this life only you i put in all my trust oh
agam e buru hallelujah buru eh
para hallelujah para
nothing can be bigger than my god
only you i put in all my trust oh
agam e buru hallelujah buru eh
para hallelujah para
dem say i no go go far right
now i don dey go higher yeah
dem say i no go see front
whenever i come me i just dey drop fire chulo
no mind them eh eh
the people just dey envy
dem wan shut down chulo eh
telling me say i no go go far papi
me ah my name is not lucifer ouh oh
nothing can be bigger than my god o
for this life only you i put in all my trust oh
agam e buru hallelujah buru eh
para hallelujah para eh
aii aii yeh
nana we eh mia kado eh
ine bolo ine bolo i ne ye
agam e buru hallelujah
كلمات أغنية عشوائية
- özlem tekin - bir yaz günü كلمات أغنية
- sohail shahzad - “echoes in the neon rain” كلمات أغنية
- coldstate - weighed down كلمات أغنية
- saturnchihiro - like me كلمات أغنية
- bubbi morthens - segulstöðvarblús كلمات أغنية
- i'm talking - do you wanna be كلمات أغنية
- lordel - stay كلمات أغنية
- scalladosis - speedrun كلمات أغنية
- pool kids - sorry not sorry كلمات أغنية
- 52pickup - tarantula nebula كلمات أغنية