
timaya - born to win كلمات أغنية
right
chulo
legoo
e yeah
eh ah
chulo no dey tire
(chulo eh)
lift them higher
take dem higher
i’m born to win
me, i no get anybody to help me so i must win
all my life, everyday, my dream is just to win
me, i no get anybody to help me so i must win
na me be the boy, back then dey borrow
n0body really knows tomorrow
gongo a gongo a gongo aso
back inna the days, we dance gongo aso
these days, everything maka din lo
i know some artists wey we start
i hear them no more
brother, sister, aye lo
back inna the days, dem dey buga gan
look around, turn around see
the grace for my life is so special
i’m born to win
me, i no get anybody to help me so i must win (right)
all my life, everyday, my dream is just to win (chulo eh)
me, i no get anybody to help me so i must win
na me be the boy, back then dey borrow
n0body really knows tomorrow
get away, when i sell plantain
where dem dey ? (n0body really knows tomoro)
e don tey, when the boy don dey reign
me, i dey dey hustle back e don tey
get away, when i sell plantain
where dem dey?
e don tey, when the boy don dey reign
me, i dey dey hustle back e don tey
chulo no dey tired
anytime i come; me i give them fire
all my guys, me i link dey higher
and i’m still that tonyo tonyo
chulo no dey tire
any time i come; me i give them fire
all my guys, me i link dey higher
and i’m still that tonyo tonyo
i’m born to win
me, i no get anybody to help me so i must win (right)
all my life, everyday, my dream is just to win (chulo eh)
me, i no get anybody to help me so i must win
na me be the boy, back then dey borrow
n0body really knows tomorrow
gongo a gongo a gongo aso
back inna the days, we dance gongo aso
these days, everything maka din lo
i know some artists wey we start
i hear them no more
brother, sister, aye lo
back inna the days, dem dey buga gan
look around, turn around see
the grace for my life is so special
say the people wey we start i see dem no more
stoopid!
legoo!
كلمات أغنية عشوائية
- the bompops - can't come clean كلمات أغنية
- стас михайлов (stas mikhaylov) - я помню (i remember) كلمات أغنية
- pentatonix - happy now كلمات أغنية
- the edge band - kasto yo din كلمات أغنية
- johnnascus - flattened cerebrum كلمات أغنية
- teenagers in paradise - the world is a playground كلمات أغنية
- north bloom - season of drear كلمات أغنية
- braver - blame it on the mold كلمات أغنية
- swiitche weston - closure كلمات أغنية
- $xuja - соуджа на бите ( كلمات أغنية