
ti'lash maroni - maye كلمات أغنية
oh na…
yeahiii…yeh
oh na na na…welcome 2 milan
hook
ai
many people living with pressure…
e gbo kini pressure ?
ai ! 2 fingers with man dem
(inhale) we dey k!lli the pressure
chorus
e gbor wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don paste my details..oga pay make i go
alaye wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don drop my details..oga pay make i go
bridge
oya
who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan…hush !
who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan…hush !
verse
bros who you wan start to dey pressure
alagidi you go die for detention
cos if you no pay my money…
pay my muller
iya re n be ninu cooler
sheybi o gbo’wo tan…o fe wa j_pa
o fe ma f’owo mi gapa
omo no dulling…je kin w’ago
o ku iseju eight…awon sojo n be lenu gate
chorus
e gbor wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don paste my details..oga pay make i go
alaye wetin really happen to the maye ?
duro ! make i clear you…omo ko kan aye
no explanation ! you just pay my dough
cos i don drop my details..oga pay make i go
bridge
oya
who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan…hush !
who you wan dey yan yan yan
who you wan dey yan yan yan… !
kia kia oya roll me the kpoli
_________________codeine
mi o fe’jor…i don’t want any story
but roll me the kpoli…ohhhh na
ta jor shey transaction
o wa fe gbowo mi j_pa
empire, kini ka shey fun ?!!
hook
many many people living with pressure…
e gbo kini pressure ?
2 fingers with man dem
(inhale) we dey k!lli the pressure
outro
many many people living pressure
ohhh
2 fingers with the man dem
we dey sha manya
sha manya
empire mixed it !
كلمات أغنية عشوائية
- martha marlow - these days كلمات أغنية
- raye & guiltybeatz - love me again (rayemix) كلمات أغنية
- the flatlanders - tonight i think i'm gonna go downtown كلمات أغنية
- caroline dare - this love كلمات أغنية
- kxxx - ty to frajer كلمات أغنية
- crystal avenelle - predictions كلمات أغنية
- the decemberists - east india lanes كلمات أغنية
- jóipé x króli - efast كلمات أغنية
- silver & gold - pictures كلمات أغنية
- cenair maicá - canto dos livres كلمات أغنية