tic tac (ghana) - fefe na efe كلمات الأغنية
fefe nefe
(ghana rap)
fefe nefe
na the beauty of a woman
fefe nefe
na the beauty of a woman
no stand for table
because all the girls dem beautiful
ahan
no stand for table
because all the girls dem beautiful
ahan
dudu maradan omoge
o ti lowa repete
dudu maradan omoge
o ti lowa repete
omo pupa ye omoge
o ti lodun repete
omo pupa ye omogе
o ti lodun repete
dеm roll bakasi
because all dem body dey s_xy
dem roll bakasi
because all dem body dey s_xy
da body dey dangle
dey want put me for trouble
da body dey dangle
dey want put me for trouble
my head dey scatter
dey wan turn me to rascal
my head dey scatter
dey wan turn me to rascal
ahh tictac from ghana
tony tetuilla from naija
oya ahh tictac from ghana
tony tetuilla from naija
if you love your woman
oya jeun soke repete
if you love your woman
oya jeun soke repete
oya fefe nefe
na the beauty of a woman
moni fefe nefe
na the beauty of a woman
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
(ghana rap)
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
___
fefe nefe
tictac from ghana
tony tetuilla from naija
tictac from ghana
tony tetuilla from naija
if you love your woman
oya jeun soke repete
if you love your woman
oya jeun soke repete
fefe nefe
na the beauty of a woman
fefe nefe
na the beauty of a woman
moni fefe nefe
na the beauty of a woman
fefe nefe
na the beauty of a woman
if you love your woman
oya jeun soke repete
if you love your woman
oya jeun soke repete
if you love your woman
oya jeun soke repete
moni if you love your woman
oya jeun soke repete
(till fade)
كلمات أغنية عشوائية
- лінія горизонту liniyagoryzontu - 27 كلمات الأغنية
- boldy james & antt beatz - super mario كلمات الأغنية
- deja vous - face down ass up كلمات الأغنية
- richard thompson - devonside (live, 2003) كلمات الأغنية
- princesa alba - siento butterflies كلمات الأغنية
- sophie may - here comes pippi longstocking كلمات الأغنية
- j abecia & dawii - como puede ser كلمات الأغنية
- rubys boy - alberto balsalm كلمات الأغنية
- kate wild - who you are كلمات الأغنية
- mc igu - real كلمات الأغنية