![kalimah.top](https://kalimah.top/extra/logo.png)
theoxx - ogologo كلمات الأغنية
give them the verse
collect the cash
make them dey shout
wetin be that
i get the mind
who wan trespass
the matter though
you still sit down
them still dey hala
wic one be that
i make dem groove
the party start
the matter loud
e remain for yard
them don dey vibe
dem don dey dance
dance o
dance o
this one na life show
life show
oh baby ride in my picanto
canto
wear my gucci and versacе o
sarce o
cos the gbedu go dеy thier mind oo
mind o
oh baby girl come and dance oo
come and ride in my picanto
wear my gucci and versace ooo
cos the party go last till night oo
ogologo no be ogologo
pull me for side no draw my sokoto
high me like i take ogo goro
do me now make i dey dance asonto
cos the party don start right now
and the gbedu don dey their mind
all the pretty girls dance like that
cos the party go last till night
copy this cuppy that
dem say my life expand just like a rubber band
i give them vibe and enough dey to go around
i no go fight like say na me be jackie chan
tori won be
when i show i swear them go fear
i no dey send any one of them
i go dey give them hit o back to back
and i go make dem start to dance o
dance o
dance o
this one na life show
life show
oh baby ride in my picanto
canto
wear my gucci and versace o
sarce o
cos the gbedu go dey thier mind oo
mind o
oh baby girl come and dance oo
come and ride in my picanto
wear my gucci and versace ooo
cos the party go last till night oo
ogologo no be ogologo
pull me for side no draw my sokoto
high me like i take ogo goro
do me now make i dey dance asonto
cos the party don start right now
and the gbedu don dey their mind
all the pretty girls dance like that
cos the party go last till night
كلمات أغنية عشوائية
- xzela, luna bruja - real ones كلمات الأغنية
- le giovani ali dorate - dedicato a una donna كلمات الأغنية
- richrick - wont stop (remix) كلمات الأغنية
- j sutta - again كلمات الأغنية
- mr. pint - us/mary jane كلمات الأغنية
- equalz (nl) - stop met typen كلمات الأغنية
- hidra - yol كلمات الأغنية
- cyrex - good af كلمات الأغنية
- the royal concept - higher than love كلمات الأغنية
- gary wright - break through كلمات الأغنية