
the flowolf - on a jay كلمات أغنية
guy help me record am….
ocho
of lagos
fresh
code name
i am the flowolf ( a hoo aya ya )
chorus
(mayokun) i’m on a jay
i no no weytin dey sup last night
no fit remember weytin i talk cause i was on a jay
you need make up your mind right now
ko ma lo fi lo ku lo lo
mi pele mary kay ( pele mary kay)
you no know weytin i talk
you need to stay on your lane
you cannot walk in my shoes
i’m on a jay
a hoo just imagine 2020 still dey fresh
ta lo le se
(flowolf) omo guys seh naso e be when una dey start ( as how? )
as in everybody want this or that (but seh nah pa)
omo nah pa o dem no understand
so so k!ll dem wan k!ll me since we give them how far ( how far)
(mayokun) no be everybody you fit reply
(dremo) normal p na cause who no understand no be your guy
(flowolf) omo na lie the guilt tripping
omo na die like eva don dey whine
no vex nah how your side
(dremo) omo i dey but i don dey cause i’m on a jay
but any which way
can’t count how many shows we don play for inter_state
wey rest of the money promoter no go pay
(mayokun) for 2016 nah david house we day (ge ge)
and for my hand nothing really too dey dey (yapa ge ge)
you know the p all your p self know the q
them dey come to collect arizo inside my room ( of le )
but we dey ball obafemi self dey play ( dey play oh )
(dremo) everybody head no be the same
o wa fun wo no the zinedine zidane
ran wo le ti i go tailor anybody for the day
chorus
(mayokun) cause i’m on a jay ( a hoo )
i no no weytin dey sup last night
no fit remember weytin i talk cause i was on a jay
you need make up your mind right now
ko ma lo fi lo ku lo lo
mi pele mary kay ( a hoo )
you no know weytin i talk
you need to stay on your lane
you cannot walk in my shoes
i’m on a jay
a hoo just imagine 2020 still dey fresh
ta lo le se
كلمات أغنية عشوائية
- mark shivá - knuckles rage mode كلمات أغنية
- invention5 - firefly كلمات أغنية
- niniola - wami كلمات أغنية
- 刘冠佑 (liú guān yòu) - 追寻光的你 (zhuī xún guāng de nǐ) كلمات أغنية
- karan aujla - wytb كلمات أغنية
- slimey tay - just one night كلمات أغنية
- héctor lavoe - plazos traicioneros (remastered 2024) كلمات أغنية
- virado - tokyo كلمات أغنية
- el ruizero - el barrio كلمات أغنية
- mach-hommy - mach and marcy كلمات أغنية