
the cavemen - brother's keeper كلمات أغنية
Loading...
[verse 1]
my friend, my friend
wetin dey happen oh
why you dey para for me
you know say i be my brother oh
why you dey vex for me
you know say you be sister oh
ka anyị ga n’ihu
biko ji sie ike oh
[verse 2]
ọ nwere ònye mejọrọ
yá agbahara oh
asim ọ nwere ònye mejọrọ
yá agbahara oh
ka anyị ga n’ihu
nwannem ji sie ike oh
egwú oh
egwú oh
ka anyị wee be aňụlị oh
asim egwú oh
egwú oh
ka anyị wee be aňụlị
sawa sawa sawa sawa sawa sawa
[verse 3]
ahh, make we no fight oh
you know say i be your brother
make we no fight oh
ahh, make we no fight oh
you know sae i be your sister
make we no fight oh
ahh, make we no fight oh
make you no cry oh
make we no fight oh
ahh, make we no fight oh
make we no cry oh
make we no fight oh
كلمات أغنية عشوائية
- j.derobie - back it كلمات أغنية
- matija - happiness كلمات أغنية
- deesage - egoist كلمات أغنية
- shit present - sick of me كلمات أغنية
- ana bulnes - loco كلمات أغنية
- bombing the avenue - kuzo كلمات أغنية
- hold me hostage - living the dream كلمات أغنية
- ekkstacy - see you later كلمات أغنية
- naevus - cutting tool كلمات أغنية
- streepclubb - volvo كلمات أغنية