thadex - cheesed up كلمات أغنية
orisa i don give up
fimi sile tio bale gbemilo
mama tell me make i stay cheesed up
with all the werey werey wey dey dey tik tok
woni omo mi sunmo oloun
dey read your bible make you know jesus
when them tell me say you don dey slip off
e go do them like dream if them sleep on me
tori tolojo bade kama korawa lo
amo emi moma ke hallelujah koto de
music na only thing i live for
i’m in the middle of the ocean
me no fit go back na to go front
me no fit talk say i no do again
kinma lo fowo osi juwe ile mi
remember everything i told you on the first night
say in my next life it is you again
eleyin ju ege oju ede mi
orisa i don give up
fimi sile to bale gbemilo
mama tell me make i stay cheesed up
with all the werey werey wey dey dey tik tok
woni omo mi sunmo oloun
dey read your bible make you know jesus
in my feelings gat me f_cked
thought it was over but it just begun
emotions flying like bird in my head is a mess but i can’t complain
amo mo ma lewon koleyewon
moma overtake once again
and music na only thing i live for
i’m in the middle of the ocean
me no fit go back na to go front
me no fit talk say i no do again
kinma lo fowo osi juwe ile mi
remember everything i told you on the first night
say in my next life it is you again
eleyin ju ege oju ede mi
orisa i don give up
fimi sile to bale gbemilo
mama tell me make i stay cheesed up
with all the werey werey wey dey dey tik tok
woni omo mi sunmo oloun
dey read your bible make you know jesus
orisa i don, orisa i don, orisa i don give up
i dey try my best
everybody love hadex
كلمات أغنية عشوائية
- passing strange - ballroom floor كلمات أغنية
- mobezzy666 - lass uns raus كلمات أغنية
- dicray - backdoor كلمات أغنية
- pk (brasil) - como a chuva cai كلمات أغنية
- indecent 88 - give back كلمات أغنية
- e kelly - no secrets كلمات أغنية
- getaway dogs - 2425 كلمات أغنية
- os barões da pisadinha - dançar forró beijando كلمات أغنية
- tess clare - quarantine summer (sippin' on my malibu) كلمات أغنية
- minh đinh - ngả nghiêng (ep version) كلمات أغنية