thadex - aventador (acoustic) كلمات أغنية
alakori no know doremi wan dorime
you see that aventador e be many many milli o
as omo iko wey come from the ghetto
otu gbodo lori tonro
iru tie ni mo riri o
e no get any trips you wan put me on
before you check and balance i go make sure say i gallant o
we dey get enemies we no hate
love to my sisters and my brothers
oh my gee
canada
gba 4g
no kana
ode le wo turkey
je breakfast
wa lunch go ghana
oh my gee
canada
gba 4g
no kana
omo bi 40 lori mi
zanoti lese shoti wori mi
alakori no know doremi wan dorime
you see that aventador e be many many milli o
as omo iko wey comе from the ghetto
otu gbodo lori tonro
iru tie ni mo riri o
e no gеt any trips you wan put me on
before you check and balance i go make sure say i gallant o
we dey get enemies we no hate
love to my sisters and my brothers
oh oh oh
oh oh oh
do oghene do
awon temi jo oo oo
jo oo oo
jo oo oo won jo
my brother oh oh oh
oh oh oh
do oghene do
awon temi jo oo oo
jo oo oo
jo oo oo won jo
i beg omotena she no wan gree
i call her number omo she no wan pick
naso i enter store i buy wetin she like
ewo lomu ninu versace ati nike
ewo almajiri ewo bobo
them no fit whyne me emi stubborn
wa je ka soro na
me i no be dodoyo sh0m_
canada (eh)
gba 4g (eh)
no kana
ode le wo turkey (oh eh)
je breakfast
wa lunch go ghana
oh my gee
canada
gba 4g
no kana
omo bi 40 lori mi
zanoti lese shoti wori mi
alakori no know doremi wan dorime
you see that aventador e be many many milli o
as omo iko wey come from the ghetto
otu gbodo lori tonro
iru tie ni mo riri o
e no get any trips you wan put me on
before you check and balance i go make sure say i gallant o
we dey get enemies we no hate
love to my sisters and my brothers
كلمات أغنية عشوائية
- payson lewis - better run كلمات أغنية
- kaos insane - make a way كلمات أغنية
- veltri - nel mio stomaco كلمات أغنية
- omb jay dee - one shot done كلمات أغنية
- 春野 (haruno) - summer كلمات أغنية
- mukazi - nina كلمات أغنية
- lil pump - new flavour* كلمات أغنية
- the highwaymen (folk) - standing by the gate كلمات أغنية
- the wavys - backseat كلمات أغنية
- sir-dav - gulyabani كلمات أغنية