terry tha rap man - ejeagbo كلمات الأغنية
intro: spazm!
awon eyan spazm… we gat dem
ok, dun know
ki loun so (3x)
oya na…
ki lon poppin?
ngbo ki lon so
oya na ejeagbo
question of the day
hit me!…
say we no dey move (we dey move)
shey we no dey move? (we dey move) hit me!
terry (refrain): terry comot, terry comot summer jam. (3x )
kpesh!
terry comot, terry comot summer jam. (3x)
verse 1:
compet-tion is ghost, i no dey see anybody
tec under my belt, yo word up g?
untouchable small boy, big god see
better get on your knees if you want to succeed
me i no dey compete
i gave birth to most of these rappers in the industry
same industry, wey de try finish me
no unity, abeg squash beef with kilishi
chorus 3x
refrain
verse 2:
your writtens couldn’t mess with my off heads
god flows wey de burst head
una dey fight over drinks, i dey empower nations
i’m the real copy, no duplication
i have no limitations, african god i’m free, no mason
too many homicides, too many suicides, genocides. the internet keep telling lies
chorus
كلمات أغنية عشوائية
- soulja boy & lil b - cooking dance كلمات الأغنية
- kim larsen & bellami - natten er blid كلمات الأغنية
- the boxcars - you took all the ramblin' out of me كلمات الأغنية
- terraplane sun - tell me i'm wrong كلمات الأغنية
- bedford falls - post soviet post mortem كلمات الأغنية
- phùng khánh linh - chạy (on my way) كلمات الأغنية
- rob vicious - dear god كلمات الأغنية
- yung i.v. - www كلمات الأغنية
- german meoro - dile de mi parte كلمات الأغنية
- baby king - drug ca$h كلمات الأغنية