terra boy - oluwa layomi كلمات الأغنية
yea yea oh
incase you don’t know yea
but you already know
it’s your boy
terra boy ooh………
i’m a bad boy from the south south
anytime i pull up to shows n0body send me
i try to link up with them….
they just dey snub me
i said to them….
still nah them go find me….
one of my boy said me i no get rhymes
i tell am boy come there make we chop the rice
see i no get bouncers but i just dey bounce
all my hope dey on god one day me go blow
me i need dey flow
me i no be van
but i still dey tow
i just want to grow
i no wan go low
but i wan to glow
makе all my n_ggas see say the boy don dey blow
(don dey blow)
(don dеy blow ohh)
oluwa layomi ehh
oluwa layomi ehh
oluwa oluwa
oluwa layomi ooh
oluwa jowo funmi lowo
oluwa layomi ehh
oluwa layomi ehh
oluwa oluwa
oluwa layomi ooh
oluwa jowo funmi lowo
where dem dey for the street ooh
when dey sapa don dey catch
swears e choke ooh
all my n_ggas don dey j_pa no be joke ooo
oluwa jowo make you lift me from the dust ehhh
oluwa layomi ehh
everybody now dey wan to jo’ funmi ooh
if you gum body i go gbe body ehh
with e n0body ohh
i go spray money yea yea
dem stand for my matter like a plane wey dey crash
no loose guard my vibes cause i no wan to clash
no need am for cheque come and gimme my cash
father pour me blessings make i follow dey large
see as i don dey big like a backer wey dem lash
why dey police men dem no dey put on their batch
no let make i be like clothes wey dem dash
make my matter cast
come and gimme cash
father come and gimme cash
if you wish me bad
lord dey wish me good
if you wish me good
then i wish you good
anywhere i go
i go be dey head i’ll never be the tail ooh
oluwa layomi ehh
oluwa layomi ehh
oluwa oluwa
oluwa layomi ooh
oluwa jowo funmi lowo
oluwa layomi ehh
oluwa layomi ehh
oluwa oluwa
oluwa layomi ooh
oluwa jowo funmi lowo
i’m a bad boy from the south ooh
when i pull up to shows n0body send me
i go down on my knees
i gbadura to god
oluwa make my music pay me
as i just dey hustle…
make my hustle pay..
anything i do make them just dey hear me
one day when them see me for tv ehh
i know say many go dey call me
oh no no no no
oh yea yea yea yea
it’s your boy
terra boy ehh
incase you don’t know ehh oohh……..
كلمات أغنية عشوائية
- @chiefrockajay - pisces fish كلمات الأغنية
- lil b - wat im duin based freestyle كلمات الأغنية
- spirita nanda - voodoo كلمات الأغنية
- don tetto - el loco كلمات الأغنية
- blvck sindikit - everything كلمات الأغنية
- banks of flyluminati - 4 da fall كلمات الأغنية
- noetic j - embrace كلمات الأغنية
- chanel sosa - ex كلمات الأغنية
- 7ru7h - no love كلمات الأغنية
- alexolv - polvo entre tus manos كلمات الأغنية