tequila - tinky doblar كلمات الأغنية
yeah yeah yeah yeah yeah yeah..
tinky sey na me omo ton so?
double up!
ashubidobido tatarata, tatarada ahann..
verse 1:
imagine me in a pair of nike’s
every body watch out
it’s a very tough crowd
dem go say i don proud
‘cos n0body do like me
i’m the only one
you can try to be like me
but you’ll never be number one
so i’m…
changing the game, burst the o2 arena
master in the front from the back issa leaner
looking for love so me on my antenna
prince charming wey dey hunt cindеrella
pamurekeji makе you whine señor rita
if you no gree me go call shina peter
tinky dey here, me go burst up your speaker
pour 3 shots of a bottle of tequila
chorus:
my fine fine lady
she dey drive me crazy
and if i call her baby
she go say she don be woman
my fine fine lady
she dey drive me crazy
and if i call her baby
she go say she don be woman
verse 2:
lasu girl all the way from igando
come into my place and make we jogodo
big booty ennie make me shout awilolo
moving those hips, it dey be like taekwondo
booty so thick just like toyin tomato
body so soft like a sweetie po_tah_to
fire in the hole, when i bring the tornado
finna badman fresher than ricardo
i heard that you come from isale eko
anytime i shoot my shot issa goal
baby you fine from head to your toe
wanna hit your bullseye like green arrow
everywhere i go, i be bad commando
when the b_tches come then i go
i’m running my things on a low
ibadan boy, i’m the talk of the show
chorus:
my fine fine lady
she dey drive me crazy
and if i call her baby
she go say she don be woman
my fine fine lady
she dey drive me crazy
and if i call her baby
she go say she don be woman
solo:
my fine fine lady
she dey drive me crazy
and if i call her baby
she go say she don be woman
my fine fine lady
she dey drive me crazy
and if i call her baby
she go say she don be woman
sax solo
pamurekeji make you whine señor rita
if you no gree me go call shina peter
tinky dey here, me go burst up your speaker
pour 3 shots of that wine called tequila
كلمات أغنية عشوائية
- the oak ridge boys - the baptism of jesse taylor كلمات الأغنية
- eva b. ross - spaceship كلمات الأغنية
- candiria - process of self-development كلمات الأغنية
- jope ruonansuu - menkkaränkkä كلمات الأغنية
- dorian (cz) - nechám hudbu znít كلمات الأغنية
- sondaschule - frau lehrerin كلمات الأغنية
- leeroy stagger - jesus + buddah كلمات الأغنية
- rose nascimento - aprendi contigo كلمات الأغنية
- dimmotiv - bottle of no regrets كلمات الأغنية
- reo speedwagon - children, go where i send thee كلمات الأغنية