kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

tentik - sunmomi كلمات أغنية

Loading...

[intro: tentik]
burst my head no be lie
na you dey high me no be wine
na you i wan do
no be crime no be time
for you i go do both the crime and the time

[chorus: giftty]
oh nanana
s_xy s_xy mama
your beauty dey muzz me
make dem clear for achalugo baby
s_xy fire body baby ragabomi oh
she so spicy
gimme make i chop your nkwobi
sumomi oh
na you dey on me
my baby put it on me
on me
i shack small kine kine oh
but na you wey dey high me
baby sumomi
sumomi sumomi
on me oh
on me
my baby put it on me
on me
i don reach my claro oh
but na you wеh dey muzz me
baby sumomi
sumomi
[verse: tentik]
nakupenda my cindеrella
you soft like mozzarella
i’m love sick you dey treat me wella
you blow my mind like vuvuzela
flew from capetown straight to bali
smoking cali that’s strain from cali
breakfast in bed and you’re serving body
i no be vegan i dey eat punani
burst my head no be lie
na you dey high me no be wine
na you i wan do
no be crime no be time
for you i go do both the crime and the time
n0body fine or fly like you
i tell you that year
now you’re that times two
put in on me like tattoo
you’re so bad it feels like taboo

[chorus: giftty]
sumomi oh
na you dey on me
my baby put it on me
on me
i shack small kine kine oh
but na you wey dey high me
baby sumomi
sumomi sumomi
on me oh
on me
my baby put it on me
on me
i don reach my claro oh
but na you weh dey muzz me
baby sumomi
sumomi

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...