tentik - need to know كلمات الأغنية
[intro: victor ad]
it’s victor ad nanana yea
and we got tentik
you know the vibe is authentic yea
spiritual vibes
[chorus: victor ad]
if i die before i wake brother
would the people i did for remember my name brother
or would they judge me
by the wrong things that i’ve done brother
i hope say dem no go forget me
the way dem forget my brothers
wey don p-ss away
i need to know!
who dey drive dis country
i won come down
driver keep d change
i need to know!
if na only me understand the way wey i feel today
i said i need to know
who dey drive this country i wan come down
driver keep the change
said i need to know o
i said i need to know
cos it’s deeper than thoughts
[verse 1: tentik]
we losing faith everyday
it’s action time, we don taya to dey pray
government nor send us, yea we get the message
make we stand up we tired of the oppression
bow, two seconds man down
n0body else wan die so we stand down
make a hashtag tweet about it
when it stops trending we all forget about it
till another explosion another m-ss murder
another sarz officer committing man slaughter
oh you no send abi you unbothered
until the next victim na you or your brother
we suffering and smiling naija is a joke
getting your pvc that is a goal
but who we go vote, that’s the question
remember when we vote change for the last election
ah e be now, belike tear tear money make dem change the change or better still keep the change
we nor want again
oko shey na force to rule us again
[chorus: victor ad]
i need to know!
who dey drive dis country
i won come down
driver keep d change
i need to know!
if na only me understand the way wey i feel today
i said i need to know
who dey drive this country i wan come down
driver keep the change
said i need to know o
i said i need to know
cos it’s deeper than thoughts
[verse 2: tentik]
i need to know, if you still remember
chiadika ugonna lloyd and tekena
let’s have a moment of silence
corruption is still on the rise
the cost of living is still very high
sarz still k!lling boys on the street
our girls never still complete
chee
still k!lling people everyday in the north
mister president still ain’t giving a f-ck
and they want be to censor my rap
they k!lling people like cows, there’s no censoring that
nothings working n0body tryna fix it
tell the leaders of tomorrow they’d never be sh-t
being a young man in this country is risky
i nor even blame bobrisky
[chorus: victor ad]
if i die before i wake brother
would the people i did for remember my name brother
or would they judge me
by the wrong things that i’ve done brother
i hope say dem no go forget me
the way dem forget my brothers
wey don p-ss away
i need to know!
who dey drive dis country
i won come down
driver keep d change
i need to know!
if na only me understand the way wey i feel today
i said i need to know
who dey drive this country i wan come down
driver keep the change
said i need to know o
i said i need to know
cos it’s deeper than thoughts
كلمات أغنية عشوائية
- konnie metaxa - μου αρέσεις (mou areseis) كلمات الأغنية
- いきものがかり (ikimono gakari) - ◯ (maru) كلمات الأغنية
- burrian - red ruby (freestyle) كلمات الأغنية
- lilla sky - release the energy كلمات الأغنية
- инфошум (infoshoom) - зарывай меня (bury me) كلمات الأغنية
- enmatu, izzkid, dani6ix & kashlo - calendari d'advent كلمات الأغنية
- nizardo - глаза цвета неба (eyes colour sky) كلمات الأغنية
- тнмк (tnmk) - джаззі (jazzy) كلمات الأغنية
- sick n’ beautiful - c*mmunion كلمات الأغنية
- mityayorit - barbie كلمات الأغنية