
teni - fake jersey كلمات أغنية
[intro]
ooh
dr. dolor entertainment
[chrous]
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody (anybody)
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody
[verse 1]
i go to nike website
they say the jersey don sell out
i call emeka for yaba
emeka say the jersey na 2500
i say emeka give me 1500
emeka say no madam i go give you for 2k
i say emeka no ohh, no no
[chorus]
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody (anybody)
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody
[verse 2]
i rememeber ’98
olise score the goal
i remember ’94
yekimi head the ball
i can’t come and k!ll myself
i can’t come and go and die
wetin dey the gucci there
wetin dey the fingi sef
[bridge]
i no fit forget finidi oh, finidi oh
i no fit forget yekini oh, yekini oh
i no fit forget amokachi oh, amokachi
i no fit forget okocha oh, okocha oh
[chorus]
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody (anybody)
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody
[verse 3]
iwobi oh
one day you go make us proud
i know say you go make us proud
one day you go make us proud
kelechi eh
one day you go make us proud
i know say you go make us proud
one day you go make us proud
[bridge]
i no fit forget finidi oh, finidi oh
i no fit forget yekini oh, yekini oh
i no fit forget amokachi oh, amokachi
i no fit forget okocha oh, okocha oh
[chorus]
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody (anybody)
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody
كلمات أغنية عشوائية
- blue oyster cult - blue oyster cult كلمات أغنية
- vaselines - overweight but over you كلمات أغنية
- big head todd and the monsters - healing train كلمات أغنية
- blue oyster cult - don't turn your back كلمات أغنية
- dj quik - we still party كلمات أغنية
- blue oyster cult - true confessions كلمات أغنية
- big head todd and the monsters - house burn down كلمات أغنية
- kate ryan - the promise you made كلمات أغنية
- sizzla - anytime now كلمات أغنية
- vashawn mitchell - encouragement medley كلمات أغنية