
tekno - the more the better كلمات أغنية
see me as i dey, as i dey, as i dey oh
na enjoyment i dey, me i dey, me i dey oh
see me as i dey, as i dey, as i dey oh
na enjoyment i dey, me i dey, me i dey oh
i tanda as e be god my pilla (as i dey oh)
i no dey send any man for real ah
no time for yeye oh
na wetin i go put for belle oh
and chocolate girls wey dey scent vanilla
na where the jolly dey (mе i dey oh)
you sef, hear mеlody, like father christmas came in time
and for the recording, i’m just all about the vibes
positive vibes, positive vibes, positive vibes
positive vibes, positive vibes, positive vibes
which enjoyment dey tire man
i ya ga ya ga yo
the more the better oh
which enjoyment dey tire lady
e no tire lady
which enjoyment dey tire man
i ya ga ya ga yo
the more the better oh
which enjoyment dey tire lady
i ya ga ya ga yo
the more the better
as i dey oh
wetin go be go be, if na my destiny
they no fit colombi am
the wahala we dey face everyday
no be all of them we go fit yarn
ah ha, ah ha ha, but the more we are together
we go laugh and we go yarn
if you fit put one or two together
vibes go bring melody
like father christmas came in time
and for the recording ding, ding, i’m just all about the vibes
positive vibes, positive vibes, positive vibes
positive vibes, positive vibes, positive vibes
ah 1 ah 2 ah 3 ah 4
it no tire lady oh
it no tire lady
كلمات أغنية عشوائية
- antipeewee - dreams in the witchhouse كلمات أغنية
- st. terrible - the youth and cannibalism كلمات أغنية
- ufo361 & sonus030 - session كلمات أغنية
- yung tyran - i say كلمات أغنية
- knust - amanhã كلمات أغنية
- bryfi - how i feel كلمات أغنية
- viikate - vaivaisten laulu كلمات أغنية
- janairys maia - até o fim كلمات أغنية
- goitzsche front - meine kleine welt كلمات أغنية
- mada atoms - down to ride كلمات أغنية