
tekno - suru كلمات أغنية
ah ra ra, ah ra ra ra ra ra ra
surulere eh su ru ru lere
surulere eh su ru ru lere
dead body no dey gbefun
zombie no dey zanku
dem no dey gbe body o
gbe body o, gbe body
dem no dey gbe body o
gbe body o, gbe body
you suppose to dey thank god di o
thank god di o, thank god di e
say you no be chukwu di o
chukwu di o, chukwu di
kilode, kilode
why you dey cry oh mama
you want commit suicide
when you suppose dance makossa
aye temi o
no k!ll yourself o, no k!ll yourself
you suppose dance makossa
surulere eh su ru ru lere
surulere eh su ru ru lere
ojuelegbe, ojuelegba
ojuelegbe, ojuelegba
dead di body no dey gbefun
zombie no dey zanku
dem no dey gbe body o
gbe body o, gbe body
dem no dey gbe body o
gbe body o, gbe body
you suppose to dey thank god di o
thank god di o, thank god di e
say you no be chukwu di o
chukwu di o, chukwu di
eh le le le le le
mama ileke
mama kolegbe
money wey you no get, you no get
no vex oh you mustn’t be balotelli or caitlyn jenner
you suppose dance makossa
surulere eh su ru ru lere
surulere eh su ru ru lere
ojuelegbe, ojuelegba
ojuelegbe, ojuelegba
dead di body no dey gbefun
zombie no dey zanku
dem no dey gbe body o
gbe body o, gbe body
dem no dey gbe body o
gbe body o, gbe body
you suppose to dey thank god di o
thank god di o, thank god di o
say you no be chukwu di o
chukwu di o, chukwu di
كلمات أغنية عشوائية
- kenoga - sellout كلمات أغنية
- kevin reilly - honeydew cantaloupe كلمات أغنية
- blurt - the flags كلمات أغنية
- jamraj x yangnochal x yxg x dzony x boduxh - dizzy كلمات أغنية
- luke de-sciscio - to love (a love that gets away) كلمات أغنية
- mean gene - covid love كلمات أغنية
- luis - playerhater كلمات أغنية
- alex antonov - desmond wolfe كلمات أغنية
- ouija macc & golden bsp - day of the dead كلمات أغنية
- stu larsen - hallucinating كلمات أغنية