
tekno - play كلمات أغنية
yeah
na play play
na play play
na play play
we take reach where we dey
na play play
na play play
na play play
we take reach where we dey
but i remember those nights
i had to go down on my knees and say
holy father father come see man thru
father come today
many shortcuts to success wey we fit pass through
but we waka all the way
holy father father come see man thru
father come today
many shortcuts to success wey we fit pass through
but we waka all the way
back then hope
was the beginning of ako n’ uche
wey make everyday now na holiday
momma tell me say if you go all the way
them go holla why ye
i no dey let emotions dey enter matter
wetin go turn to wine you wan turn to water
untouchable still on the matter, i say
na play play
na play play
na play play
we take reach where we dey
na play play
na play play
na play play
we take reach where we dey
but i remember those nights
i had to go down on my knees and say
holy father father come see man thru
father come today
many shortcuts to success wey we fit pass through
but we waka all the way
holy father father come see man thru
father come today
many shortcuts to success wey we fit pass through
but we waka all the way
when the president e dey play (dey play)
senator e go play (dey play)
governor you go play (dey play)
chief judge you go play (dey play)
we the mass we dey play (dey play)
you wey relax you dey play
well what i can tell you is that
na play play
na play play
na play play we take reach where we day
كلمات أغنية عشوائية
- james w. goll - i heard the bells on christmas day كلمات أغنية
- emokid (twothousandseven2007) - отбросы (trash) كلمات أغنية
- zoran kalezić - kockar كلمات أغنية
- p money - special كلمات أغنية
- nilüfer - aldanırım sanma كلمات أغنية
- manu gavassi - música de apresentação كلمات أغنية
- dedwrite - starchaser كلمات أغنية
- akri - культ (cult) كلمات أغنية
- 100 rbh - shaitan كلمات أغنية
- unknown artist - fly away كلمات أغنية