tekno - permit كلمات أغنية
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
i need some healing because im going insane
but when i see your face im smiling again
this our encounter no go be in vain
shey you go give me one chance make i try love again
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
if it no be you, im better off alone
if you give me permit oh
to this your love i submit oh
if it no be you, im better off alone
better off alone
i go spoil you with my money
everybody need a maintеnance
i go punch anyone for you
may n0body go try my baby oh
sey makе n0body go try my baby oh
omalicha you be my spec oh
e no get anybody wey do me like that oh
the complications we go digress
girl specification, dey buss my head oh (ebenebe)
girl you sweet like nko (nkwobi)
i want you in the early morning
make we run the world my beyoncé as long as you permit me
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
if it no be you, im better off alone
if you give me permit oh
to this your love i submit oh
if it no be you, im better off alone
better off alone
i go spoil you with my money
everybody need a maintenance
i go punch anyone for you
may n0body go try my baby oh
sey may n0body go try my baby oh
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
if it no be you, im better off alone
if you give me permit oh
to this your love i submit oh
if it no be you, im better off alone
better off alone
كلمات أغنية عشوائية
- edda - mio capitano كلمات أغنية
 - かめりあ (camellia) - 君に恋したcpu (kimi ni koi shita cpu) كلمات أغنية
 - ljp2900 - power up كلمات أغنية
 - sl3nder - mano del gaucho ii كلمات أغنية
 - bignani afrika - byadala كلمات أغنية
 - speeder razor - growth كلمات أغنية
 - logal kako - in my memories كلمات أغنية
 - eddie bars - in my soda كلمات أغنية
 - kranium - without you كلمات أغنية
 - ar/co (duo) - night feels كلمات أغنية