
tekno - better (hope for africa) كلمات أغنية
[intro]
shey una no send epesin
say na me send e pesin
[pre-chorus/chorus]
dey go do like dem no see say food e no dey oo…
dey go do like dem no see say road e no good ooo.. (just tell me why)
dey go do like dem no see say people dey suffer..
this e nah yawa oo
and i pray one day.. make e better p-ss like this
say make e better p-ss like this ooo
say make e better p-ss like this oo oo
and i pray one day.. make e better p-ss like this
say make e better p-ss like this ooo
say make e better p-ss like this oo oo
money go yapa (money go yapa ooo)
light go dey (light go dey)
plenty fuel like lager oo (like lager oo)
because time e no dey ooo (time e no dey)
isi ewu for sallah (isi ewu)
raba ti de (raba ti de)
naira equal to dollar
because time e no dey (time e no dey ehh eh)
we dey pray for prosperity.. (we dey pray o god)
for national security… (we dey pray o)
make we no see calamity…(we dey pray o god)
something like jagbajanti…(we dey pray o)
[verse]
see i no want to suffer
i no want my people to suffer..
me i want my people to jaiye ooo…
me i want my people to jaiye ori mi oo…
quality education
hospital for operation
so we no need to fly abroad
everytime wey body dey hot
[pre-chorus/chorus]
dey go do like dem no see say food e no dey oo…
dey go do like dem no see say road e no good ooo.. (road e no good)
dey go do like dem no see say people na corner oo.. (no light)
things ma ya pa oo
but i pray one day.. make e better p-ss like this
say make e better p-ss like this ooo
say make e better p-ss like this oo oo
and i pray one day.. make e better p-ss like this
say make e better p-ss like this ooo (better p-ss)
say make e better p-ss like this oo oo
money go yapa (money go yapa ooo)
light e go dey (light go dey)
plenty fuel like lager (like lager oo)
because time e no dey (time e no dey ooo)
isi ewu for sallah (isi ewu)
raba ti de (raba ti de)
naira equal to dollar
because time e no dey (time e no dey eheh eh)
we dey pray for prosperity.. (we dey pray o god)
for national security… (we dey pray o)
make we no see calamity…(we dey pray o god)
something like jagbajanti…(we dey pray o)
[outro]
ja ka bo le oo
je ka lo ile ooo
se ka ro leoo
ma lo lo le wa
je ma ko le wa
je ma so te
shey fa sho le wa
shey ma wo le oo
كلمات أغنية عشوائية
- mark kozelek & desertshore - sometimes i can't stop كلمات أغنية
- wynonna & the big noise - something you can't live without كلمات أغنية
- snow patrol - an olive grove facing the sea - 2009 version كلمات أغنية
- gatas parlament - ligge i skje كلمات أغنية
- río roma - te sigue esperando mi corazón (aranpax version) كلمات أغنية
- beth jeans houghton - golden كلمات أغنية
- jessy moss - so what - dirty كلمات أغنية
- tamiflu & könickzz - bauer & student كلمات أغنية
- will joseph cook - proof enough كلمات أغنية
- mopac - dead bone strut كلمات أغنية