tee dex ft real kaywise - huzzle go pay كلمات أغنية
intro:
(huzzle go pay ehh eh ehh eh / huzzle go pay ehh)
verse 1
no be small things, i dey huzzle everyday
no time to slack, no time to play
huzzle go pay, na wetin dem dey say
late_night grind, early_morning rise
from nothing to something, omo i dey try
huzzle go pay, still i touch the sky
chorus
huzzle go pay (huzzle go pay)
huzzle go pay (huzzle go pay)
huzzle go pay (huzzle go pay)
huzzle go pay (huzzle go pay) he he he
huzzle go pay, he he he he he
verse 2
huzzle go pay ni mi se takun
tori mo ma make e mi okaju
(rapping…)
chorus
huzzle go pay (repeat)
verse 3
huzzle go pay no matter the weather
you go see am, everything go better
no lose guard, just stand your dream
huzzle go pay, e go be like film
somo to ju tiri ni street
mo sa nile to find my peace
huzzle go pay, i no retreat oo
money go come ’cause i believe oo
chorus
huzzle go pay (repeat)
outro
huzzle go pay ni mo se takun (takun) – 2x
tori mo ma make e mi okaju (kaju)
chorus (fade)
huzzle go pay…
كلمات أغنية عشوائية
- mahalia jackson - the lord's prayer كلمات أغنية
- magnolia electric co - what comes after the blues كلمات أغنية
- magnetic fields - infinitely late at night كلمات أغنية
- magnet - jaws كلمات أغنية
- azimuth split - going to templeglantine كلمات أغنية
- mahalia jackson - the green leaves of summer كلمات أغنية
- magnolia electric co - a little at a time كلمات أغنية
- magnetic fields - irma كلمات أغنية
- magnet - dancing in the moonlight كلمات أغنية
- azimuth split - asphyxiation كلمات أغنية