
tblizze - jagbajantiz كلمات أغنية
[intro:]
hm hm
yeah
woahh oh oh ohhhh (bully!)
yeah yeah yeah
[verse:]
aargh!
you know as e be
seated in the silence with my thoughts
then i smoke the wee_
oh mi bredda, don’t you think i’m hot?
man, i’m hot like a kettle
and i know dem think i gentle
dem dey play
but it’s okay
[hook:]
why they tryna play pranks on me?
think say i be bolo ‘cause i be omo mummy?
dem no fit compete me
if you need me
call me
i’m one minute away from this_
[chorus:]
jagbajantiz
wey dem dey practice
ta ni?
who won dey wa mi?
nibo?
she ti ri wеrey ri?
gunshot pon ya head if you try me
oh oh oh oh oh
i’m crazy
why i go bow fun iru rе?
you crazy?
yeah they copy the way i dress
they amaze me
that’s the fact
you no fit replace me
[bridge:]
f_ck it (uh yeah)
i’m bright (uh uh uh)
watch my diamonds shine (uh yeah)
uh uh uh
yeah, dancing in the spotlight
still some people wanna steal my shine and play pranks on me
[hook:]
think say i be bolo ‘cause i be omo mummy?
dem no fit compete me
if you need me
call me
i’m one minute away from this_
[chorus:]
jagbajantiz
wey dem dey practice
ta ni?
who won dey wa mi?
nibo?
she ti ri werey ri?
gunshot pon ya head if you try me
oh oh oh oh oh
i’m crazy
why i go bow fun iru re?
you crazy?
yh they copy the way i dress
they amaze me
that’s the fact
you no fit replace me
كلمات أغنية عشوائية
- cam'ron - dumb b*tch كلمات أغنية
- coby - ja to volim كلمات أغنية
- claudio botelho - valsa para eva e che كلمات أغنية
- hilltop hoods - the thirst pt. 6 كلمات أغنية
- senses fail - mason's revenge كلمات أغنية
- guts - lost in connection (迷途羔羊) كلمات أغنية
- king issa - iim alive كلمات أغنية
- these kids wear crowns - the best is yet to come كلمات أغنية
- hiroyuki sawano - bre@th//less كلمات أغنية
- taeyeon - time lapse كلمات أغنية