
tayblet - to the end كلمات أغنية
your are light in my darkness
without you i will be useless
make me happy everytime
baby girl no more sadness
show me love everytime
i swear this a goodness
if you leave me no go leave you
you dey blow my mind i no go lie o
i’m adam you be eve
i’m a bottle you be cover
you are my kidney you be liver
without you baby i go suffer ooo
to the end o
to the end o
to the end o
to thе end o
to end o eh ih oo
to thе end oo ey ye ye ye
to the end of my time i go love you ooo
to the end of my life i go love you ooo
to the end of my soul i go love you ooo
to the end of the world i go love you ooo
to the end of my time i go love you ooo
to the end of my life i go love you ooo
to the end of my soul i go love you ooo
to the end of the world
promise to stay with you
promise to be with you
my heart for only you baby o am for only you
wetin i find wey you no get
wetin i like wey you no get
wetin i want wey you no get
wetin i love wey you no get
look at the top na you i see
look at the down na you i see
look at the corner na you i see
look at the mirror na you i see
to the end of my time i go love you ooo
to the end of my life i go love you ooo
to the end of my soul i go love you ooo
to the end of the world i go love you ooo
to the end of my time i go love you ooo
to the end of my life i go love you ooo
to the end of my soul i go love you ooo
to the end of the world
to the end o
to the end o
to the end o
to the end o
to end oh ih eh
to the end o uh oh
to the end of my time i go love you ooo
to the end of my life i go love you ooo
to the end of my soul i go love you ooo
to the end of the world i go love you ooo
to the end of my time i go love you ooo
to the end of my life i go love you ooo
to the end of my soul i go love you ooo
to the end of the world
to the end of my time
to the end of my life
to the end of my soul
to the end of the world
كلمات أغنية عشوائية
- grödash - on s'est promis كلمات أغنية
- atl & ка тет (ka tet) - таракан (cockroach) كلمات أغنية
- ricky jamaraz - upstairs - alternative version كلمات أغنية
- bonniespraffer [jodye] - scheme(in) كلمات أغنية
- néza (ita) - my + كلمات أغنية
- miklo (dnk) - energy كلمات أغنية
- искажеn_nый ко_от (distorted cat) - крипер (creeper) كلمات أغنية
- alizam - the infernal bargain كلمات أغنية
- astrale - goestowaste كلمات أغنية
- konilo - santa كلمات أغنية