
taofeek - bebe nlo كلمات أغنية
[twyse]: intro
it’s your favourite rapper on the macrophone
tao osh0m_ abdulazeez kamorudeen
osha timo bo shey nlo
a.k.a psussy magnet a.k.a
your mummy’s baby daddy
oya na
[tolibian]:
see, i’m in with this o (i’m in love)
person wey want make e stop, o ma shofo
if the mandate no fit stand, make e joko
raba no dey but we party every sat_rday
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bеbe nlo)
bebe nlo (bеbe nlo)
we no fit to stop to dey jaiye o
[twyse]:
make a way champagne or gin e
one feature cost a billi
stop the cap and stop the billing
your boyfriend wanna be me
all these girls wan je n simi
them say they wanna see me
so far gone, you can’t see me
nibi bai e ni simi
even for sapa we gara
gather dey, fck those in power!
best in oil, still no power
naija, e sha ni pawa
economy ti wo c_n_l
politician ti fa gbana
no be for them, their father!
mo ma relocate lo ghana
[tolibian]:
see, i’m in with this o (i’m in love)
person wey want make e stop, o ma shofo
if the mandate no fit stand, make e joko (make e joko)
raba no dey but we party every sat_rday
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
bebe nlo (bebe nlo)
we no fit to stop to dey jaiye o
كلمات أغنية عشوائية
- 1863 - parasite كلمات أغنية
- honeyfly - eyes كلمات أغنية
- song heejin (송희진) - sanctuary كلمات أغنية
- ярмак (yarmak) - дике поле (dike pole) كلمات أغنية
- nurik smit - маяк (lighthouse) كلمات أغنية
- fleshcrawl - into the catacombs of flesh كلمات أغنية
- okaywill - tomorrow كلمات أغنية
- caracol televisión & david botero - tienes la fuerza (versión de erick) كلمات أغنية
- will bug - bottle كلمات أغنية
- ami (trinidad and tobago) - super hero كلمات أغنية