![kalimah.top](https://kalimah.top/extra/logo.png)
t.ollyvar - truds كلمات الأغنية
when you telli truth dem go talk say you lie
i don’t know
when you con dey lie, dem go say na truth o
see i don’t know o
if you like ride, like range rover
or you swing yourself, likey jangilova
them go still no believe you
when i tell my truths eh
why you no believe
why you no believe
why you no believe
when i tell my truths eh
why you no believe
why you no believe
why you no believe
that i’m falling for you o baby
that is all my assurance for you o
say becos i fine
no mean sey i lie
say becos you fine
no mean sey you try
baby hold my hand, walk let’s go o
baby don’t stay faraway
why you no believe me
why you no believe me
why you no believe me
when i tell my truths eh
why you no believe me
why you no believe me
why you no believe me
fine girl… no mean say she getti bobo
fine boy…. no mean say he getti girshie
gucci gucci yeyeye … no mean say he getti money
oloopa o, no mean say e getti uniform
(extras)
t.ollyvar eh
(extras)
when i tell my truths eh
when i tell my truths oh no no
when i tell my truths eh
oh ohhh oh ohhhh
why you know believe
كلمات أغنية عشوائية
- other view - the city of amber كلمات الأغنية
- roberto carlos - amazônia كلمات الأغنية
- genius turkey translations - logic - 1-800-273-8255 (türkçe çeviri) كلمات الأغنية
- vita alvia - hitam duniamu putihnya cintaku كلمات الأغنية
- toys that kill - mating season كلمات الأغنية
- trinidad james - purple turtles كلمات الأغنية
- kid le chat - mystery cat كلمات الأغنية
- misión - alfa y omega (en vivo) كلمات الأغنية
- sztoss - na zawsze كلمات الأغنية
- darassa - hasara roho كلمات الأغنية