
t.i blaze - wonder كلمات أغنية
wonder wonder wonder
i wonder wonder wonder
i wonder wonder wonder o yeah
i wonder wonder wonder
i wonder wonder wonder
i wonder wonder wonder o yeah
i wonder wetin for be my faith if i lost my faith in singing
i warned them before dem chop wetin no be their own now dem vomiting
away from home from coast my jam all over carry league unbeaten
if success is forbidden ooo sọ fun pilate that am sinning ko wa ooo
ẹ ni komode ko wa oo
ẹ ni komode ko wa oo
ẹ ni komode ko wa, ko wa
kosemose, ko mo there is something owo o, owo
ẹ ni komode ko wa oo
ẹ ni komode ko wa oo
ẹ ni komode ko wa, ko wa
kosemose, ko mọ there is something owo o
how many songs i record in a day
ko to di pe igboro de mi lade
how many soap i go baff in a day
back am up with orimolade
mi dokita gimme confirm say
igbo and liquor dey run for my vein
lyalenu ma lo je nigba ti mo pada ri
____ t’ọn lọ n fi mi we
confirm nih apart were, confirm ni, eh
tested and trusted i got a call from damini
from davidi another me is a parody
confirm mi e no dey lag na 40g
ani wọn ni pe ona kan o woja, o woja
lo mu babalawo se loader, loader oo
ona kan o woja woja oo
lo mu babalawo difa oroorun ah
if e easy e go make am oo
you for meet am for benz
you for meet am for mansion
forgive and forget
e no mean we be friends
you for meet am for benz
you for meet am for mansion
forgive and forget
e no mean we be friends
ani wọn ni pe ona kan o woja, o woja
lo mu babalawo se loader, loader oo
ona kan o woja woja oo
lo mu babalawo se loader, loader oo
ona kan o woja woja oo
lo mu babalawo difa oroorun ah
if e easy e go make am oo
you for meet am for benz
you for meet am for mansion
forgive and forget
e no mean we be friends
you for meet am for benz
you for meet am for mansion
forgive and forget
e no mean we be friends
ẹ ni komode ko wa oo
ẹ ni komode ko wa oo
ẹ ni komode ko wa, ko wa
kosemose, ko mọ there is something
owo o, owo
ẹ ni komode ko wa oo
ẹ ni komode ko wa oo
ẹ ni komode ko wa, ko wa
ẹ ni komode ko wa oo
ẹ ni komode ko wa oo
ẹ ni komode ko wa, ko wa
kosemose, ko mọ there is something owo o, owo
ẹ ni komode ko wa oo
ẹ ni komode ko wa oo
ẹ ni komode ko wa, ko wa
kosemose, ko mọ there is something owo o
كلمات أغنية عشوائية
- swizzz - fishy كلمات أغنية
- dj bobo - take my breath away كلمات أغنية
- intride - old times كلمات أغنية
- shooter starz - kahoot & dab كلمات أغنية
- everyone dies in utah - natural order كلمات أغنية
- smith & thell - row كلمات أغنية
- beatrich - about كلمات أغنية
- thrill pidriill - run (interlude) كلمات أغنية
- jah khalib - дай мне كلمات أغنية
- ehab tawfik - el aalam mantahash كلمات أغنية