
t.i blaze - trenches luv كلمات أغنية
have been sitting inna the corner my room all drunk baby girl
i forgave you many times even when you f_cked up baby girl
red flag biti j_pan but i lock baby girl
traumas with my ex?
traumas oo
left plenty scenarios in my head
anytime i loose touch, you on top me
you handcuff me
you ungodly me
your pattern still dey mud me
and i like the way that you ride it
am a badboy am a sn_tcher but am afraid karma fii later catch_up yeah
i don’t wanna loose you baby ooo
if i ever leave here, if i ever double up
next one i go double up, my hеart e no strong fii love
igba nba jo, konilu magbelulo
for your casе maaranju gan oyege iyeiye
you know me i be trenches boy
i no really sabi love, even if i sabi love
i no really sabi trust
moodswing i dey happy and sad oo, baby shoma gbo gbo temi ooo
if you no ready so ma sare semi ooo
and when you down shoma raye temi ooo
there’s fire on the mountain
there’s fire on the mountain
my st__ze i dey maintain composure, composure
over anything make dem no go see me finish
make dem no go see me finish, no go ever let a girl know your secret
omoba omoba yato somo oloye
dey your lane make i dey lane
yayo, ogbeni salo
oliver, only jaho, twist oliver ooo
money bag oo, make e fat oo
big bag
love i no phantom
koyemi sir ooo
anytime i loose touch, you on top me
you handcuff me
you ungodly me
your pattern still dey mud me
and i like the way that you ride it
am a badboy am a sn_tcher but am afraid karma fii later catch_up yeh
i don’t wanna loose you baby ooo
if i ever leave here, if i ever double up
next one i go double up, my heart e no strong fii love
igba nba jo, konilu magbelulo
for your case maaranju gan oyege iyeiye
you know me i be trenches boy
i no really sabi love, even if i sabi love
i no really sabi trust
moodswing i dey happy and sad oo, baby shoma gbo gbo temi ooo
if you no ready so ma sare semi ooo
and when you down shoma raye temi ooo
كلمات أغنية عشوائية
- emme stefani - l' unica semplice cosa che voglio كلمات أغنية
- strength for a reason - looking back كلمات أغنية
- storysideb - don't let it go كلمات أغنية
- ft quadron midnightview - drift (ft. quadron) - midnightview كلمات أغنية
- strength approach - why do you come around كلمات أغنية
- storyteller - ambush كلمات أغنية
- stornoway - the coldharbour road كلمات أغنية
- storm - lullaby كلمات أغنية
- stevie ann - love song كلمات أغنية
- stormlord - emet كلمات أغنية