
t.i blaze - my life كلمات أغنية
[intro]
oh no no no oh oh
[verse 1]
n0body want to know as e dey be, broda judgemental
omo na you go still sort your bills, n0body send your father
aye yi gan kope meji, omo shey you remember
make no body pressure me, cause highness is my keeper
[chorus]
shebi na my life
i can’t come and k!ll myself oh
omo i go jaiye jaiye tire
ma moti till i forget myself oh
omo na seven to seven
seven times seven
you no fit know the level wеy i dey so
i can’t come and k!ll myself oh
omo i go jaiyе jaiye tire
ma moti till i forget myself oh
omo na seven to seven
seven times seven
you no fit know the level wey i dey so
[verse 2]
no go dey call my cellular
dem just dey like me
kilo kan mi me i no dey send oh
if e no be money koya wabigba
problem no dey finish at all
one dey go naso one still dey come
tatata one time don come
once you don kpain you no get chance to come again
dem go dey call my cellular
dem just dey like me
kilo kan mi me i no dey send oh
if e no be money koya wabigba
problem no dey finish at all
one dey go naso one still dey come
tatata one time don come
once you don kpain you no get chance to come again
[chorus]
shebi na my life
i can’t come and k!ll myself oh
omo i go jaiye jaiye tire
ma moti till i forget myself oh
omo na seven to seven
seven times seven
you no fit know the level wey i dey so
i can’t come and k!ll myself oh
omo i go jaiye jaiye tire
ma moti till i forget myself oh
omo na seven to seven
seven times seven
you no fit know the level wey i dey so
كلمات أغنية عشوائية
- the servant - in a public place كلمات أغنية
- the servant - jesus says كلمات أغنية
- the servant - me and the devil كلمات أغنية
- the servant - milk chocolate كلمات أغنية
- the servant - orchestra كلمات أغنية
- the servant - she cursed me كلمات أغنية
- rie fu - hey i'm calling up كلمات أغنية
- the servant - the entire universe كلمات أغنية
- the servant - too late كلمات أغنية
- shakin stevens - a letter to كلمات أغنية