
t.i blaze - controlla كلمات أغنية
intro
hmm_mm_mm
ah_wah_wah, wah, uh_uh_uhn
verse
oh, a lost trust (a lost trust)
can never be regained (can never be regained)
so, me i tell all these people for road say “loyalty pay” (say “loyalty pay”)
new update ti dè, they forget the gbedu for replay (gbedu for replay)
say the dj wey try comot am, they put am grave, oh (they put am for grave)
pre_chorus
ọlọhun ngbọ (ọlọhun ngbọ)
you no fit get, make i hate oh (get, make i hate)
ọmọdè gbọn, ágbá gbọn, l′ọfi dá ife, ò l’èwu, ah_yeah, oh_oh
pididi_padada_padada_padada_pada, èwo (pada, èwo)
pididi_padada_padada_padada_para wọ′lè, oh
chorus
èmi l’ẹnu l’eko
i need dough, i dey road, from small, i dey road
and, maami dey old, i believe oh, but e hurt my soul
oh, controlla, controlla (controlla, controlla)
and, i get one hoe for my hood_ah
i no fit love am but i likе her
sometimes, she dеy move like malaika, oh_ah_aahh
verse
some have food, cannot eat (some have food, cannot eat)
but this your back, i go hit (this your back, i go hit)
some get weed, no lean (some get weed, no lean)
but some get lean, but no weed (some get lean, but no weed)
but, me i get the two wey come from monet, and straight to my room (straight to my_)
i operate in my lungu (straight in my_)
straight in your eye, i go look
opportunity come, but once (opportunity come, but once)
man ah taking ganja and i do mi best, all i know
plenty money no, no stress
so far, i no buy car for debt, kò sègèlè
opportunity come but once
man ah taking ganja and i do mi best, all i know
plenty money no, no stress (plenty money no, no stress)
so far, i no buy car for debt
chorus
èmi l′ẹnu l′eko
i need dough, i dey road, from small, i dey road
and, maami dey old, i believe oh, but e hurt my soul
oh, controlla, controlla (controlla, controlla)
and, i get one hoe for my hood_ah
i no fit love am but i likе her
sometimes, she dеy move like malaika, oh_ah_aahh
outro
(elvin)
كلمات أغنية عشوائية
- street bulldogs - sensation كلمات أغنية
- wiz khalifa - good life كلمات أغنية
- therefore i am - death by fire كلمات أغنية
- sahara hotnights - tasty كلمات أغنية
- straight outta junior high - just like كلمات أغنية
- wiz khalifa - chewy (remix) كلمات أغنية
- wale - the cliche lil wayne feature (it's the remix baby!) كلمات أغنية
- uk subs - soho كلمات أغنية
- my heart to joy - dreams to burn out like the sun كلمات أغنية
- unfun - s.o.s. كلمات أغنية