
t. dollar - life كلمات أغنية
life, many people self don try
working everyday and night
but them want make i dey one place loju kan na make i no rise
lola oluwa no way
loke loke loke
baba make your blessings show face
olohun ju eda lo
cos many things don sup
them wanna see me fall
them no fit see my downfall rara o
orin mi lon ko
now them dem dey love us
no one dey i get baba god
and with jehovah i stand strong
you sabi me, you sabi me die
so many people many haters
saying things about you later
them try me but i no loose guard oh
woni woni won wa mi
i′m steady making moves and working
no more bad energy around me
why them be hating me allow me yeah
life, many people self don try
working everyday and night
but them want make i dey one place loju kan na make i no rise
lola oluwa no way
loke loke loke
baba make your blessings show face
olohun ju eda lo
cos many things don sup
them wanna see me fall
but them no fit see my downfall rara o
orin mi lon ko, orin mi lon ko
now them they love us
no one dey i get baba god
and with jehovah i stand strong
olohun ju eda lo
cos many things don sup
them wanna see me fall
but them no fit see my downfall rara o
orin mi lon ko, orin mi lon ko
كلمات أغنية عشوائية
- primo entertainment - mc's fight night 2015, kvartfinale 3 - hakke vs. swiff كلمات أغنية
- faithful - at this very time كلمات أغنية
- teknoclash - get rich (feat. donna lugassy) كلمات أغنية
- rilès - hold it down كلمات أغنية
- noel gourdin - sex in the city كلمات أغنية
- little steven - vote! كلمات أغنية
- coin - different moons كلمات أغنية
- davide shorty - prima che faccia notte كلمات أغنية
- sock.clip - lo-fight كلمات أغنية
- the dells - it's not unusual كلمات أغنية