
t-classic - doh كلمات أغنية

[verse1]
classical boy!
snap me fine cinemato!
sermakaburi, yasso
me i want no lies from
u my baby boo
ohema tell me say
she want nothing but the truth(ju)
so many things dey for my mind
i want to do to you
if i tell you girl you fit to run away
i no want make you run away(oloun!)
e be things e be things(yea)
wetin be this (ohh)
if i no lie how you won take believe, who tell you say(say)
we no fit do
must everyting be about relationship
i like what i see (oohh)
capture my eyes(yea)
shey we fit have some fun tonight?
make i tell u wеtin dey my mind baby
{chorus}
okay i won doh
like 5 rounds
your back e dеy enter my eye
i won doh doh doh
you say make i no lie i no lie
i won doh
your back e dey enter my eye
i won doh doh doh
lobani taniyen? thermometer,mo sa speedometer mo ja
kilode kilode baba yen
toni gbe kolemtal sori
bami wa bata mi
baba yen san lori
but na you wey dey
burst my bololo
i know your penan na sojo
but na u wey i wan dey doh doh doh doh doh
كلمات أغنية عشوائية
- summer cem - spaceship كلمات أغنية
- megan cromwell - ashes and dust كلمات أغنية
- ernie haase & signature sound - any other man (live from bucharest, romania) كلمات أغنية
- kashi2x - who was there كلمات أغنية
- limfo - комптон (compton) كلمات أغنية
- klgnd - vyjebal som croptop كلمات أغنية
- мс василий (mc vasily) - the oborotne new school كلمات أغنية
- watch your six - different breed كلمات أغنية
- matisse (brit smith) - my love كلمات أغنية
- shanae - sp كلمات أغنية