kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

sound sultan feat. patronkingfire – dem laugh when u laugh كلمات اغاني

Loading...

taking up the sound
hmm, faya there
nom enomi nomi nom one
una fit listen to the don
enomi nomi nom two
ty mix pon the mixing
enomi nomi nom three
jay sleeky sleeky pon the knacking
enomi nomi nom four
sound sultan, patoranking

them go cry when you cry o
smile when you smile o
laugh when you laugh o
do what them gat to show you say them love you but omo aye ma le
omo them go jump when you jump o
bend when you when bend o
then we been send o
it all depend o
they will show you say them love you but aye ma le
aye ma le
aye ma le le le le le
aye ma le
aye ma le le le le le
aye ma le
aye ma le le le le le
aye ma le
aye ma le le le le le

omo see love for them eye but na lie them dey lie
all them know na the thing them go buy for dubai
e go clear like ororo
omo, clear like ororo
all these fake love them dey show na ojoro
won gbe koto
gbe koto (3ce)
fun ira won (4ce)
wo koto (4ce)
fun ira won (4ce)

them go cry when you cry o
smile when you smile o
laugh when you laugh o
do what them gat to show you say them love you but omo aye ma le
omo them go jump when you jump o
bend when you when bend o
then we be send o
it all depend o
they will show you say them love you but omo aye ma le

when i start, them be say omo boy you no fit make am with music
dust your pali on the double make you go find job o
hmm, 20 years and they learn and they see say i don make am with music
same people say na them say make i no stop o
aye ma le
oro po o, ni iwe kobo o
ota po o b’ore shey po o…
lopolopo ooo… ye
enomi nomi nom one
una fit listen to the don
enomi nomi nom two
ty mix pon the mixing
enomi nomi nom three
jay sleeky sleeky pon the knacking
enomi nomi nom four
sound sultan, patoranking
don’t it hurt so bad belle word is close to you but never will tell you the truth
the world will like to eat from the fruit of a tree but won’t water the root
and when everything set
even your close man wan shoot
when everything set
even your right man wan shoot
fire born don’t you leave it
ina we activity
do we merger no mind no raptivity
me no wan see una like fuel scarcity
kapo nu represent no mbuck calamity
oya see them for corner
them dey eye me for corner
them no want me for prosper
so me leave them for corner
hey, aye ma le
aye ma le le le le le
aye ma le
aye ma le le le le le
aye ma le
aye ma le le le le le
aye ma le
aye ma le le le le le

out from the box
and forever
naija ninja
jay sleeky sleeky
you gat another one.

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...