kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

sway charmz - money (ehen) كلمات أغنية

Loading...

[intro]
[ad_libs]

make una ijo !
make una ijo !
make una ijo !
make una ijo !
make una ijo !
make una ijo !

[verse 1 _ sway charmz]
you know i’ve been on the road all day
i no go stop till my money go billion
all of my guys know my shawty
n0body like her, one in a million
shey you know, say when you jam me, emergency (ehen, ehen)
no enemy, fit to down me, i no go gree (ehen, ehen)

[pre chorus _ sway charmz]
e don dey clear
call everybody make dem dey hear
i no dey fear
dem see me dem call e me billionaire
e don dey clear
call everybody make dem dey hear
i no dey fear
dem see me dem call e me billionaire
[chorus _ sway charmz]
you see my money, no go there
if you try me i go show you pepper
when you see me come clear road
cause i get e money wey dey pass osadebe
you see my money, no go there
if you try me i go show you pepper
when you see me come clear road
cause i get e money wey dey pass osadebe

[verse 2 _ sway charmz]
i no rlly send you for here
if you like you can leave, girl i don’t care
make u no go dey fvck with my paper
if you jonze i swear you go collect
you go collect, you go collet
sway charmz no go fit to dey forget
all my haters dem doing me bad
making me sad
but baby i’m still glad

[pre chorus _ sway charmz]
e don dey clear
call everybody make dem dey hear
i no dey fear
dem see me dem call e me billionaire
e don dey clear
call everybody make dem dey hear
i no dey fear
dem see me dem call e me billionaire
[chorus _ sway charmz]
you see my money, no go there
if you try me i go show you pepper
when you see me come clear road
cause i get e money wey dey pass osadebe
e don dey clear
call everybody make dem dey hear
i no dey fear
dem see me dem call e me billionaire

make una ijo (16x)

[chorus _ sway charmz]
you see my money, no go there
if you try me i go show you pepper
when you see me come clear road
cause i get e money wey dey pass osadebe
you see my money, no go there
if you try me i go show you pepper
when you see me come clear road
cause i get e money wey dey pass osadebe

[outro]

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...