sway charmz - feelings كلمات أغنية
[intro]
[ad_libs]
[verse 1 _ sway charmz]
oh baby girl you sweet like fanta
your loving get e value pass e gold
say all these girls dey do me bad sha
they wanna break my heart, why they so cold
no be everybody, wey see january ey e
go still see december ah
you gats dey remember eya eya eya
[pre chorus _ sway charm]
you tell me say you go dey by my side
i no see you, i dey hallucinate eyo
i be student, i wan dey study you
i no fit lie say you dey fascinate mе oh
you tell me say you go dey by my sidе
i no see you, i dey hallucinate eyo
i be student, i wan dey study you
i no fit lie say you dey fascinate me oh
[chorus _ sway charmz]
i be deep inna my feelings
i be deep inna my feelings
i be deep inna my feelings
i be deep inna my feelings
i be deep inna my feelings
i be deep inna my feelings
[verse 2 _ sway charmz]
‘no know when i go stop but i wanna start
make una on the light cause i’m in the dark
say n0body go fit measure, all of this pressure
wey just dey heavy for my heart
even jet no fit reach where i wan dey fly
no stress, i wan dey party with all my guys
say my life is like a movie
i be the bad guy and i dey k!ll all their bad vibes
[pre chorus _ sway charm]
you tell me say you go dey by my side
i no see you, i dey hallucinate eyo
i be student, i wan dey study you
i no fit lie say you dey fascinate me oh
you tell me say you go dey by my side
i no see you, i dey hallucinate eyo
i be student, i wan dey study you
i no fit lie say you dey fascinate me oh
[chorus _ sway charmz]
i be deep inna my feelings
i be deep inna my feelings
i be deep inna my feelings
i be deep inna my feelings
i be deep inna my feelings
i be deep inna my feelings
monica mm, monica ah, monica mm, monica h_llo
monica mm, monica ah, monica come my way never let go
monica mm, monica ah, monica mm, monica h_llo
monica mm, monica ah, monica come my way never let go
[ad_liibs]
[outro]
كلمات أغنية عشوائية
- almanac singers - house of the rising sun كلمات أغنية
- allister - runaway كلمات أغنية
- govt mule - painted silver light كلمات أغنية
- aluminum group - star wish كلمات أغنية
- altar of oblivion - casus belli كلمات أغنية
- alter me - the fall كلمات أغنية
- altar boys - count on love كلمات أغنية
- alyson avenue - can i be wrong كلمات أغنية
- alvin lee - one more chance كلمات أغنية
- altan - island girl كلمات أغنية