
sway charmz & shallipopi - laho cover كلمات أغنية
[intro: shallipopi x sway charmz]
ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, lahọ
ni paste aza, lahọ
aza mwẹ dry o, lahọ
ye ye laho ye
[verse 1: sway charmz]
too much humility coming from my enemies
why dem go dey do me like that (that)
they like my melody, na why dem dey follow me
they wan con dey look me like star (star)
[verse 2: sway charmz]
say all the gyal dem no fit to handle_me
they hear me sound they wan dey shake bo_dy
many many thing my eye don see
on the bright side jah still dey with me
no dey call me i’m on a lowkey
[verse 3: sway charmz]
bad boy wey dey carry ot
i gеtti shine like luciano
i score thе goal like prime ronaldo
i give them vibes they already know
from georgia to okokomaiko
i pull up in my valentino
valentine boy, i’m valiant i know
i no fit hide wetin go still show oh oow yeah
[verse 4: sway charmz]
many men, many men
wey dey carry omoge
puffing on the cigarette
make e me dey koloment’
set your backa we_ell, me wey no get any pa_tience
like el corizo, i dey rise from zero to hero yeah
ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, its not making sense abegi lahọ abegi laho
[chorus: shallipopi x sway charmz]
“ye (laho)”
“ye yeao (laho)”
“ye (laho)”
“ye yeao (laho)”
[verse 5: sway charmz]
don’t get it twisted
me i dey my lane dey mind my business
haters dem ah try dey spoil my market
any song wey i dey sing for my set
i put it on jah, i give them my best
they go wan dey gum body when i_blow
where una dey when i’m screaming la_ho
now they see me i’m on my toes
odd yeah
كلمات أغنية عشوائية
- solid base - set me free كلمات أغنية
- socrates - a day in heaven كلمات أغنية
- solution - 100 words كلمات أغنية
- solstafir - goddess of the ages كلمات أغنية
- some girls - you'll be happier with lower standards كلمات أغنية
- solution 45 - bladed vaults كلمات أغنية
- solefald - sun i call كلمات أغنية
- solid gold - danger zone كلمات أغنية
- solomon burke - up to the mountain كلمات أغنية
- solo - he's not good enough كلمات أغنية