
surexx - cover me كلمات أغنية
hmmmm hmmm higher higher
surexx and kahm on this…..
oluwa loche fote mommy
higher higher
now i dey on my own n0body dey call
everything i dey do to ball
mummy’s craze go need a cure
baba god wetin dey sup
am down like this and i need your peace
i dey cry am in pains like this
my brothers dey dy hustle o and my dad dey do nothing o
baba cover me
cover me
everything i do for life baba cover me
cover me
nor wan beg my fellow guys for the money o eh o
make you cover me
cover me x 3
everything i dey do na for blessing o
baba god make you help me o
i wan blow, i am tasty o
everywhere hard nothing dey o
wetin dey sup
man doh exshate
i want to ball
mummy dey call
everything i want na still de dollz
i dey pray make you give am to me
cover me x2
everything i do for life baba cover me
cover me
nor wan beg my fellow guys for the money o
make you cover me
cover me x 3
kilo foche mummy
adora loche ki ti daddy ( higher higher)
i doh dey hustle since 2019
but haters still be hating me… eh eh eh
when man nor get money…
dem be say he corny
n0body be pick on him
but all of them be picking(mocking) on him
but when you fresh everyone wans to roll with you
they know that you’ve got the doll with you
take it easy and go on a low
everything gon be fine when you hustle on a roll
cover me x2
everything i do for life baba cover me
cover me
nor wan beg my fellow guys for the money o eh
make you cover me
cover me x 3
كلمات أغنية عشوائية
- def daze - lone wolf كلمات أغنية
- cleramam - ля-ля (la-la) كلمات أغنية
- ghost killer track - oxygène كلمات أغنية
- bennybob - polaroid كلمات أغنية
- 陳奕迅 (eason chan) - 每一個明天 (every tomorrow) كلمات أغنية
- stillharley - moonrocks كلمات أغنية
- anton bruckner - am grabe كلمات أغنية
- 冒牌罕哥 (bohan qiu) - 出口 (exit) كلمات أغنية
- laren - wefellinloveinoctober كلمات أغنية
- jayden wark - photos are too beautiful to lose كلمات أغنية