
sunny neji - face me كلمات أغنية
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you
face me i face you oh oya
i no go run away oya
rock me i rock you oh oya
na me and you today oya
if i dey run before oh oya
i no run anymore oya
to gree say na rock and run away oya
na make we for rock another day
con knock for my door oh oya
i done open oh oya
the thing wey you dey find oh oya
you go see am oh oya
i say if i dey run before oh oya
i no run anymore oya
to gree say na rock and run away oya
na make we for rock another day
so so so so
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you do
if you facе me i face you
hold me i hold you
rock mе i rock you
do me i do you do do do
play me i play you oh oya
show me wetin you get oya
today i no go gree oh oya
you don enter my net oya
i say if i dey run before oh oya
i no run anymore oya
the reason i rock and run away oya
na make we for rock another day
goat wey k!ll lion oh oya
water don pass e garri oya
rubber challenge e iron eh oya
this one na serious story oya
i say if i dey run before oh oya
i no run anymore oya
the reason i rock and run away oya
na make we for rock another day
so so so so
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you yes
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you do
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you yes
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you oh
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you yes
if you face me i face you
hold me i hold you
if you rock me i rock you
do me i do you
oh if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you woh woh woh
if you face me i face you
yeah hold me i hold you ha ha
rock me i rock you
do me i do you oh
woh if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you yes
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you do do me if you face me i
كلمات أغنية عشوائية
- koza - rzyganie krwią na kwasie كلمات أغنية
- inimigos da hp - carnavrau كلمات أغنية
- daniel - quando bate a paixão كلمات أغنية
- daniel - dengo (momentos mágicos - ao vivo) كلمات أغنية
- skaar - dog eat dog (the quarantine song) كلمات أغنية
- wen - para siempre كلمات أغنية
- tommy ice - dream girl كلمات أغنية
- paskkal the landlord - layer cake كلمات أغنية
- amelie jat - dear eloise كلمات أغنية
- alex campos - duele el amor كلمات أغنية