
stormexy - for you كلمات أغنية
intro
awww…. gmg music
uh no uh……
juiceboy stormexy one time o
verse 1
na kind of girl wey get time for you
wey go hustle till she get am for you
she no wan leave she get time for you
she dey pray make e better for you
she go tell you that say she get plans for you
she go tell you she fit get down for you
if na money she fit run down for you
for her body she no get doubt for you
chorus
if your loving dey burning fire
me i fit to get am for you 3x
even when the fire burning bad
me i fit to enter for you 3x
hook
say na love i see
only you me i no dey see
your love do me do re mi
abeg sisi don’t leave me
say na love i see
only you me i no dey see
your love do me do re mi
abeg sisi don’t leave me, don’t go
verse 2
but me sef no be perfect man
e be me and you be perfect one
this loving be the perfect one
me no lie you the perfect one
but i swear, i fit to get time for you
i go hustle till the sundown for you
i go love you, no go change am for you
go dey sure say e better for you
forgetti girls, i no get doubt for you
no go cheat na -ssurance for you
when you call i no go end am for you
all your pains me go end for you
chorus
if your loving dey burning fire
me i fit to get am for you 3x
even when the fire burning bad
me i fit to enter for you 3x
hook
say na love i see
only you me i no dey see
your love do me do re mi
abeg sisi don’t leave me
say na love i see
only you me i no dey see
your love do me do re mi
abeg sisi don’t leave me, don’t go
gmg music
كلمات أغنية عشوائية
- afghan whigs - conjure me كلمات أغنية
- afghan whigs - crazy كلمات أغنية
- afghan whigs - creep كلمات أغنية
- afghan whigs - crime scene part one كلمات أغنية
- afghan whigs - debonair كلمات أغنية
- afghan whigs - dedicate it كلمات أغنية
- afghan whigs - double day كلمات أغنية
- afghan whigs - faded كلمات أغنية
- afghan whigs - fountain & fairfax كلمات أغنية
- afghan whigs - fountain and fairfax كلمات أغنية