kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

stonebwoy - ekelebe lyrics

Loading...

ekelebe you know my mind dey far
me i no be your neighbor
check your level and stay far
don’t do like junky wey just come play

ekelebe you know my mind dey far
me i no be your neighbor
check your level and stay far
don’t make me pull up, pull up the ruger

my paddy, yeah
you go, dey rush and go bite your finger
bad man, no chase after girl pon tinder 1 gad
alone a run pon 12 cylinder
violate and go under my paddy, yeah
you go, dey rush and go bite your finger
bad man, no chase after girl pon tinder 1 gad
alone a run pon 12 cylinder
violate and go under

ekelebe you be de gdege just because i gbele gbele
you want play, don’t try to sample, yeah
’cause you go tele, yeah
unu the afro dancehall pele
dem better know when the gyal dem see me a road
come hear the s_xy voice, a bawl and roar
dem say dem love stonebwoy to the core
and me love them more
ekelebe you know my mind dey far
me i no be your neighbor
check your level and stay far
don’t do like junky wey just come play

ekelebe you know my mind dey far
me i no be your neighbor
check your level and stay far
(yea_yeah) don’t make me pull up, pull up the ruger

many men are looking at my shawty, make dem touch
odeumodu ekeleba na wetin dem dey call me for naiha
anytime i pull up, pull up, hey give me everything
all the things i request, stonebwoym dey fall out
igbo plus all the burantashi
she don warn me when you put am og no dey flinch
but i don knack from morning abema mp dey gree
who wan dey price her? you fit? stonebwoy the money to choke abi?
i can’t be hungry, icy bling bling, they know na my policy
ogbonge crib, na there wey we dey live 100 meters
run my race, burna boy ability
comot my condom, f_ck up the pum pum quarantine with my boo
punish me omo f_ck, am like na taboo

and weh mi na go see temper dem a temper
with the rasta man peace but i a stan talawa
like a one marker tree, have a guardian angel
mama catherine ah ah dem
dem never match up to the stamina
done kilometers, done meters
done miles me dem a follow inna di game
like a compass them try to pass and dem loss
ekelebe you know my mind dey far
me i no be your neighbor
check your level and stay far
don’t do like junky wey just come play

ekelebe you know my mind dey far
me i no be your neighbor
check your level and stay far
don’t make me pull up, pull up the
ruger

my paddy, yeah
you go, dey rush and go bite your finger
bad man, no chase after girl pon tinder 1 gad
alone a run pon 12 cylinder
violate and go under my paddy, yeah
you go, dey rush and go bite your finger
bad man, no chase after girl pon tinder 1 gad
alone a run pon 12 cylinder
violate and go under

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...