
stn worldwide - commando كلمات أغنية
make i tell wetin sup my brother
i be n_gga wey want to murder
i get drip wey dey want there father
dey test me na there own palava
on the beat man i dey cause wahala
on the street another wahala
them be monkey wey dey chop banana
them be monkey wey dey chop banana
i’m the d33n i’m the one they wanna be
them dey sleep we dey pop hennessey
i’ve got goonz in memphis tennessee
i’ve got goonz in memphis tennessee
ayoyoyo they don’t know they can’t test the commando
they think that dey know how the think dey go
they think that dey know how the think dey go
trouble dey sleep yanga dey wake am
enemies dem pray say we no make am
dey come try me walahi we go deck am
normally sef dem no even fit check am(check am)
bend them n_ggas david beckham
le won lere from ijebu to peckham
mo ma ba won sare and na them go regret am
you doubt me you go like to confirm am
ayoyoyo they don’t know they can’t test the commando
they think that they know how the think dey go
they think that they know how the think dey go
[verse 3: d33n]
omo mehn me i sit down for club one time
i tell them make them supply kele no time
baby all i need is just a little time
with a girl wey her pretty bad booty so fine
i go commit if your booty na crime
i no go relent cos i’m in my prime
put the handcuffs on let me serve my time
ayoyoyo they don’t know they can’t test the commando
they think that dey know how the think dey go
they think that dey know how the think dey go
كلمات أغنية عشوائية
- rehab - everybody everywhere كلمات أغنية
- sielun veljet - on mulla unelma كلمات أغنية
- chalino sánchez - mi gusto es كلمات أغنية
- sublime - free loop كلمات أغنية
- team solo cup - bacon bits كلمات أغنية
- open mike eagle - the processional (the funeral march) كلمات أغنية
- ems!dem - blasst #9 كلمات أغنية
- the cross movement - lord كلمات أغنية
- johnny hollow - my lovely jinn كلمات أغنية
- charles sheffield - it's your voodoo workin' كلمات أغنية